Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

We up Lyrics by Offixial Ami

0

Chorus
You know we up
You know we up
You know we up oooo
We glorious
Make them dey talk about us
Make them dey talk
Make them dey talk ooooo
We thinking out the box
You know we up
You know we up
You know we up oooo
Victorious
Make them dey talk about us
Make them dey talk
Make them dey talk ooooo
We thinking out the box
Verse 1 chiwizy
Ni gba yen ninu trenches
Badbelle won plenty
If balling is against the law then sue me like a Plantiff omo ologo omo ologo ton glow ton lo mtn ati Glo my music еverywhere that I go lyrics wan koro bi Agbo and thеm no fit bite wan kan gbo ani rogun Alatako plenty plenty wa la po yeah yeah yeah won Yin ma daku pata iya teacher lofa zanku im to hot You can't handle im available for igbadun
You know we up
You know we up
You know we up oooo
We glorious
Make them dey talk about us
Make them dey talk
Make them dey talk ooooo
We thinking out the box
You know we up
You know we up
You know we up oooo
Victorious
Make them dey talk about us
Make them dey talk
Make them dey talk ooooo
We thinking out the box
Verse 2 mxp music
Kilokanmi ti shalipoopi toba copy
Photocopy Koma easy
Still popping
Intoxicating
Rejuvenating
Steady motivating
Who you know fresh like this
Who you know rep Like this
I do it so big
Sotb nigga what that mean
We be having sex ona beach
Want the money like dangote
Shout out si awon temi lagege
Ikotun dey surulere lebute meta
De mende
In the kingdom with King Kong
We dey sing song
We dey sign all these memorandum
We dey pull up in a phantom
And all the girls when them see us them dey hands Up
You know we up
You know we up
You know we up oooo
We glorious
Make them dey talk about us
Make them dey talk
Make them dey talk ooooo
We thinking out the box
You know we up chiwizy
You no we victorious Mxp
Verse 3 offixial Ami
I say Money on my mind
Family all the time
I hustle for the paper
The dollar is all I see when I roll the green dice
You know I got the muscle
Wonfe bami yafoto
Stacking the bag and bitches
I don't fuck with snitches
If you try my crew and I we will give you stitches
Slowly on the beema
Get the money and slide up

About “We up” by Offixial Ami

Read the complete lyrics to "We up" by Offixial Ami. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"We up" is performed by Offixial Ami. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "We up", explore more songs by Offixial Ami using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Offixial Ami · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"We up" is credited to Offixial Ami. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "We up" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Offixial Ami artist page at /artist/offixial-ami for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.