Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Why Sey Lyrics by OG Bobby

2018

[Intro]
Yeah yeah yeah yeah!
Ooohh G!
[Verse 1]
I dey put it in work!
But this niggas want pull me down!
That ting no fine
Chale, make you cut that shit! right Now!
Eno go help, yeah eno go help
All the tins you dey do, i say eno dey hia! Uh
Smiles be so crooked
Fanfool respect
If dem see me Brother brother
Hey! Meny3 Bisa Kdei
NO!!
You no be ma brother merhn
The things you dey do me
How you go be ma friend
Cut that shit
Cut that crap
I dey hustle
I dey trap
W'oni BAW
I dey cash
All you know sey you go rush
Ky3 na 3b3ky3 nso
3nkahorda
Niggas dey sell me out
Still i no dey bother
Any move wey i dey make
Medema Jehovah
Only God knows what go happen in the near future!
Any move wey i dey make
Medema Jehovah
Only God knows
[Chorus]
Why sey niggas no dey appreciate
Why sey niggas always just dey hate
Why sey niggas always underate
Why sey niggas no dey appreciate
Why sey niggas always just dey hate
Why sey niggas always underate
[Hook]
Working all the time
Working all the time
No I no dey lie
No I no dey lie
Give Thanks To God
Give Thanks To God
Working all the time
Working all the time
No I no dey lie
No I no dey lie
Give Thanks To God
Give Thanks To God
[Verse 2]
Underground, 7years
Chale no be easy
Some of my friends always just dey envy
You do track p3, you go hear
Send me, send me OG!
You send dem seff, dem no go listen
Dem no go share am...
The same people go come tell you sey, chale you for do den blow
As if sey, niggas dey support with the Dough
You call dem seff
Dem no go turn up for your shows
Dem no go come!
Well, nobody dey owe me
Dat be why always
I dey do my own ting
I'm da OG
Make you never come Try me!
Always lowkey
Always keep it low like the 70!
Make you no come dey near me
Homie, I'm your OG
Hating on me for no reason
Grindin so hard for the money
Make you no come dey near me
Homie, I'm your OG
Hating on me for no reason
Grindin so hard for the money
Make you no come dey near me
Homie, I'm your OG
Hating on me for no reason
Grindin so hard for the money
Make you no come dey near me
Homie, I'm your OG
Hating on me for no reason
Grindin so hard for the money
[Chorus]
Why sey niggas no dey appreciate
Why sey niggas always just dey hate
Why sey niggas always underate
Why sey niggas no dey appreciate
Why sey niggas always just dey hate
Why sey niggas always underate
[Outro]
Yeah, woddop Oppong Humble, woddop Ortiz Prime, Yung Dee my brother... Let's ride!
Credits

About “Why Sey” by OG Bobby

Read the complete lyrics to "Why Sey" by OG Bobby in 2018. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Why Sey" is performed by OG Bobby. in 2018 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Why Sey", explore more songs by OG Bobby using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for OG Bobby · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Why Sey" is credited to OG Bobby. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Why Sey" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the OG Bobby artist page at /artist/og-bobby for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.