Lyrks
Lyrks
Cover Art

Vanity Lyrics by Olamzy

0

Vanity olamzy Ft shobamz
Yeah
Rn,rn,rn-rn
Oshey
Ah
Olamzy pon diz
Ok
Laughs
Vanity vanity
Shobamz lomo na

Chorus
Vanity,vanity
Vanity upon vanity
Everything u see now
One day hin go vanish (vanish)

Vanity,vanity
Vanity upon vanity
Everything u see now
One day hin go vanish (oshey)

Verse 1;
Massacre dem with the guns
Dem killing our brothers up in d north
D booming is making noise
Dis-infect dem with detol
Dem say go to church
Say dem pray to thier gods
Hyprocricy everywhere
Not so funny-I still dey (rah oshamo)


Wetin happen
Dem carry shoulder
Babies claiming dem getting older
Ogbeni u better calm down
Just be humble no dey make mouth
I am here, I am here, I am here
Spraying money up in d air
I no send I don’t care I don’t send
Too much money self u go fear

Trash all d dirty talks
Nothing u do say dem no go talk
People even trying to belong
Remember where u from lol dem forgot
Dem no know say word dey hurt
Dem sha want gist way dey hot
U carry m’y matter for head
N’a m’y matter dey sweet sell

Hook
Oh oh
Vanity vanity
Oppression Dey for community
U geti money o pamiti
My brother change ur mentality

Oh oh
Vanity vanity
Oppression Dey for community
U geti money o pamiti
My brother change ur mentality(yeah)

Chorus
Vanity,vanity
Vanity upon vanity
Everything u see now
One day hin go vanish(oshey)

Vanity,vanity
Vanity upon vanity
Everything u see now
One day hin go vanish (yeah)

Ah
Vanity,vanity
Vanity upon vanity
Everything u see now
One day hin go vanish(oshey)

Vanity,vanity
Vanity upon vanity
Everything u see now
One day hin go vanish(oshey)


Verse 2:
I know say nobody is perfect
Even meself no perfect
I no come here to judge
Before u prosecute me for court
I tot Dey say love is love
Let us all fucking be one
Y say persin no gree to love
All dey do is to gossip and talk

People go carry money
Rich man pikin go carry army
N’a persin way get d money
Way bae go follow go Miami
Go to Germany,abi shey n’a turkey
Spray dem big money, i mean big money
D’en d love go come
Only den ,dem go call u honey

Nigga hustle
Hmnn
My nigga,my nigga,my nigga hustle
(Jeki ori e kpe o)

Hmn
My nigga,my nigga,my nigga hustle
(Hustle o)

Hmn
My nigga,my nigga,my nigga hustle
(Hustle o)

Hmn
My nigga,my nigga,my nigga hustle
(Hustle o)

My nigga
(Olamzy pon diz hustle!!!)

Hook
Oh oh
Vanity vanity
Oppression Dey for community
U geti money o pamiti
My brother change ur mentality

Oh oh
Vanity vanity
Oppression Dey for community
U geti money o pamiti
My brother change ur mentality(yeah)


Chorus

Vanity,vanity
Vanity upon vanity
Everything u see now
One day hin go vanish(oshey)

Vanity,vanity
Vanity upon vanity
Everything u see now
One day hin go vanish (yeah)

Ah
Vanity,vanity
Vanity upon vanity
Everything u see now
One day hin go vanish(oshey)


Vanity,vanity
Vanity upon vanity
Everything u see now
One day hin go vanish (till fade)

Shobamz mix
Credits

About “Vanity” by Olamzy

Read the complete lyrics to "Vanity" by Olamzy. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Vanity" is performed by Olamzy. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Vanity", explore more songs by Olamzy using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Olamzy · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Vanity" is credited to Olamzy. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Vanity" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Olamzy artist page at /artist/olamzy for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.