Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

OWO Lyrics by Olvo

2019

Intro
One thing for certain ayy
Really me no fake ooo
From nothing to something ayy
We all gonna be great oo
Believe me on something ayy
Let them hate o x3

Chorus
But I want to get that money (Owo)
I no get time for hunny (Na the ego)
I want to live my life o
Before I leave this body

Say I want to get that money (Owo)
I no get time for hunny (Na the ego)
I want to live my life o
Before I leave this body

No make dem ever tell you the money I no fit
No make dem ever tell you my guy you no go fit
Stand up tight and open your eyes
We only live once yeah we no dey live twice X2

One time for the girl dem
Wey Dey tell me say man no go blow
I don show them I don go show
I don do everything one by one

One time for my people in the zanga
Wey dey tell me say olvo you go blow
You go go for the show (jah bless you)

I want to get that money
Make the finegirls dey shake their body o
I want to live my life
Before me I leave this life o

I want to get that money
Make the finegirls dey shake their body o
I want to live my life (Yeah yeah)

No make dem ever tell you the money I no fit
No make dem ever tell you my guy you no go fit
Stand up tight and open your eyes
We only live Once yeah we no dey live twice x2

Aye dangote
Aye adenuga
Aye Otedola
Aye adeleke
Me na money yeye
Aye kolawole yusuf olokodana

No make dem ever tell you the money I no fit
No make dem ever tell you my guy you no go fit
Stand up tight and open your eyes
We only live Once yeah we no dey live twice x2

Outro
I want to get that money
I no get time for hunny
I want to live my life o
Before I leave this body


(slynfit On the mix)
Credits

About “OWO” by Olvo

Read the complete lyrics to "OWO" by Olvo in 2019. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"OWO" is performed by Olvo. in 2019 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "OWO", explore more songs by Olvo using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Olvo · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"OWO" is credited to Olvo. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "OWO" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Olvo artist page at /artist/olvo for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.