Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Doings Lyrics by Olywizzy

2023

[Verse 1]

Steady getting more money like Baba Wande Woni mo tu Tide
Pelu mad vibes wey Dey make a man craize
Sheboluwa loshe

[Re-frain]

Ama Shut dem Down like olokimuwa doings
Hypocrite Steady hating Dey no believe
Till I shut Down am fuck with dema feelings
Omo Like Godzilla ama screw dem down

[Chorus]

Bololo Bololo me I no be bororo
Omo oloja oya jo be Okotoò
Shamayanyan to them haters wey Dey Jonez
As he Dey go I go tell you you go know (2x)

[verse 2]

Oya Mayewuu Oya mayewuu
On a low I Dey mezebu
Omo for this beat I go injure you
Tell me to my face nigga what you gonna do
Ote ori sii o fi ori koo
I geti men dem wey Dey para on a low
We carry jigga inside motor shey you noo
Any soccer wey gbes he go choke

[pre-Chorus]

Even if am 24 I swear this Nigga no fit fall I say dis nigga no fit (kole Jaboo hey oladimeji ole jabo o hmm) (2x)

[Re-frain]

Ama Shut dem Down like olokimuwa doings
Hypocrite Steady hating Dey no believe
Till I shut Down am fuck with dema feelings
Omo Like Godzilla ama screw dem down. (2x)

[Chorus]

Bololo Bololo me I no be bororo
Omo oloja oya jo be Okotoò
Shamayanyan to them haters wey Dey Jonez
As he Dey go I go tell you you go know (2x)
Credits

About “Doings” by Olywizzy

Read the complete lyrics to "Doings" by Olywizzy in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Doings" is performed by Olywizzy. in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Doings", explore more songs by Olywizzy using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Olywizzy · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Doings" is credited to Olywizzy. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Doings" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Olywizzy artist page at /artist/olywizzy for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.