Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Tomorrow Lyrics by Oniisha

2020

Na who get something, wey suppose to form boss (Oga)
Na who get rabba wey suppose to talk much oh (Oga)
Shey na by force, we must to make this money
Even if them no like us
We must to make this paper (paper)
Cause I no come this life to suffer
God go answer my mama prayer
I go dey alright
I go dey alright
Na blessings I go dey see eh
Today till the end of this year
Make my mama to joli eh
And make my sisi to happy eh
If I no get today
I go get am tomorrow
If I no blow today
I go blow tomorrow
What if people no agree listen my music
What if these people, them no like my sound
What if people say, this boy you no good oh
What if them say this boy, you too bad oh
I'm just a Port Harcourt boy, wey like to dey sing song
I’m a Port Harcourt boy, wey like to sing song
Na blessings I go dey see eh
Today till the end of this year
Make my mama to joli eh
And make my sisi to happy eh
If I no get today
I go get am tomorrow
If I no blow today
I go blow tomorrow
If I no get today
I go get am tomorrow (I go dey okay)
If I no blow today
I go blow tomorrow
Na blessings I go dey see eh
Today till the end of this year
Make my mama to joli eh
And make my sisi to happy eh
Na blessings I go dey see eh
Today till the end of this year
Make my mama to joli eh
And make my sisi to happy eh
Credits

About “Tomorrow” by Oniisha

Read the complete lyrics to "Tomorrow" by Oniisha in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Pop.

"Tomorrow" is performed by Oniisha. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Tomorrow", explore more songs by Oniisha using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Oniisha · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Tomorrow" is credited to Oniisha. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Tomorrow" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Oniisha artist page at /artist/oniisha for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.