Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

DIRTY FLOWS Lyrics by Otobs Boy

2024

This one no be whining
This one no be bragging
This one no be hyping
This one no be capping
Oti Moti Baddest say na me be vibe
Oti Moti Baddest I dey blow up their mind

When I give them the flows wey dey high them like colos
When I give them the flows wey dey burst e their bolos
When I give them the flows wey dey high them like colos
When I give them thе flows wey dey burst e thеir bolos

Party dey for town so I pull up with guys
When we enter for the place no body dey move their body
Oti Moti Baddest me no like any dulling
So I pick up my spark and I light e my ganja
Take a one puff then pass it to my guy
I no draw pass two cause na me wey go drive
Wetin I want and wetin I want get na
Vibes on vibes and only good vibes
Vibes on vibes and only real vibes
Vibes on vibes and only good vibes
Vibes on vibes and only real vibes
So I pick up the mic then I start to give them flows

Give them dirty flows
Give them dirty flows
Give them dirty flows
Give them dirty flows
Give them dirty flows wey dey high them like colos
Give them dirty flows wey dey burst e their bolos
Give them dirty flows wey dey high them like colos
Give them dirty flows wey dey burst e their bolos

This one no be whining
This one no be bragging
This one no be hyping
This one no be capping
Oti Moti Baddest say na me be vibe
Oti Moti Baddest I dey blow up their mind
When I give them the flows wey dey high them like colos
When I give them the flows wey dey burst e their bolos
When I give them the flows wey dey high them like colos
When I give them the flows wey dey burst e their bolos

You no be bolo
Shakiti your bobo
No look okpolo
Make you dance awilo
Make you dance alingo
Make you dance azonto
Make you dance limpopo
Agbangbele come follow me to my crib
My onongo really want to tonongo
Me I wan tonono me I want polongo

Give them dirty flows
Give them dirty flows
Give them dirty flows
Give them dirty flows
Give them dirty flows wey dey high them like colos
Give them dirty flows wey dey burst e their bolos
Give them dirty flows wey dey high them like colos
Give them dirty flows wey dey burst e their bolos

This one no be whining
This one no be bragging
This one no be hyping
This one no be capping
Oti Moti Baddest say na me be vibe
Oti Moti Baddest I dey blow up their mind
When I give them the flows wey dey high them like colos
When I give them the flows wey dey burst e their bolos
When I give them the flows wey dey high them like colos
When I give them the flows wey dey burst e their bolos
Credits

About “DIRTY FLOWS” by Otobs Boy

Read the complete lyrics to "DIRTY FLOWS" by Otobs Boy in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"DIRTY FLOWS" is performed by Otobs Boy. in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "DIRTY FLOWS", explore more songs by Otobs Boy using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Otobs Boy · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"DIRTY FLOWS" is credited to Otobs Boy. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "DIRTY FLOWS" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Otobs Boy artist page at /artist/otobs-boy for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.

Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features

© 2026 Lyrks. All rights reserved.