Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Thyme Lyrics by Otunbq

2024

(I thank ) yeah yeah yeah yeah yeahhh/
I thank God say dem show me love
I thank God say dem no show love too
I thank God when dem pick it up
I thank God when dem no pick up too
Cause this life say na only God
My brother say na only God too
I say make I tell you whats up
Make you no go dey go fight kungfu

No be Lullaby o
E happen for my very eye o
Brother curry dey cook
But e gats wait for en own thyme o
Mm-hmm, no be realer person
Many many person no be realer person
(For my very eyеs)
Na Papa God utilise
Na Papa God utilise o
(For my very еyes)


O Lo, million dollars yeah
Mo ni trillion dollars yeah

Abishe wetin I dey really find o, na peace of mind
I’m still searching, I’m still wondering
If, baby na your soso wan dey carry me dey go
I never know if I go love you tomorrow
But if I call and you still wanna catch a vibe
Wanna come and meet me at the outside
(At the outside)
She say how? I say like right now
You can walk up to your friends and tell dem you dey sign out
I pull your pant before you find out
I’m sorry, I pull your hands before they find out

As we dey go to go kwakirimo
She see her sister with my nigga raw
And from the point of the things that I saw
It was like he was in her front door

No be Lullaby o
E happen for my very eye o
Brother curry dey cook
But e gats wait for en own thyme o
Mm-hmm, no be realer person
Many many person no be realer person
Na Papa God utilise
Na Papa God utilise o
( For my very eyes )
Credits

About “Thyme” by Otunbq

Read the complete lyrics to "Thyme" by Otunbq in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afro-Dance, Afroswing, Afro Rave.

"Thyme" is performed by Otunbq. in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Thyme", explore more songs by Otunbq using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Otunbq · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Thyme" is credited to Otunbq. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Thyme" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Otunbq artist page at /artist/otunbq for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.