Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Legend Lyrics by Oxlade

2019

[Intro]
How many no first gree make I do music frency
Which of my brother wey dey do music
Your cousin na banker
Your brother na lawyer
Ogbeni lokawe kokawesi
Shen shen shen
Oju lo pe si shen shen shen
Oh no

[Verse 1]
I no dey fear down for you I no dey fear down for you
After all the things wey man don face still
Dey stand up tight mo duro gidigan moduro gidigan
My brother I am a survivor
After all the things wey man do face still dey
Stand up tight moduro gidigan moduro gidigan
I look myself in the mirror yeah and I told myself
Ola you will be great
Fuck what people say
I look myself in thе mirror yeah
And I told myself o
Ola you will be grеat
Fuck what people say

[Chorus]
Omo you go be legend oo
You go be legend o
Dem go dey sing your song all around
For junction and for the roundabout
You go be legend oh no
Ola you go be legend o
Dem go dey sing your song all
Around for junction and roundabout o yeah

[Verse 2]
Plenty question be rising all night like
Ola why you go blow when you go chop life
The money enemy I swear
You dont even know.you know you know
Aiyi moye promoter to ti gbowo wa salo
The journey long and I know say e get gallop
Na only me know all the gbese wey we pile up
We get drive but baba be the pilot
I no talk say na me be best singer but e sure for me
Say I will be great
So Fuck what people say
I no talk say na me sabi pass I no be Xavi I no too sabi
But I will be great o
Fuck what people say

[Chorus]
Ola I go be legend oooo
You go be legend o
Dem go dey sing your song all around
For junction and for the roundabout
You go be legend o
Ola you go be legend o
Dem go dey sing your song all around
For junction and for roundabout oh yeah
Credits

About “Legend” by Oxlade

Read the complete lyrics to "Legend" by Oxlade in 2019. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Nigeria, Pop.

"Legend" is performed by Oxlade. in 2019 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Legend", explore more songs by Oxlade using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Oxlade · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Legend" is credited to Oxlade. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Legend" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Oxlade artist page at /artist/oxlade for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.