Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

PIANO Lyrics by Oxlade

OFA (Oxlade From Africa)

2023

Original ganja planter
Superstar bastard

Na you dey press my piano
My baby swear na you
I know know o, yo
Na you dey press my piano (piano)
My baby swear na you
I know know, oo
I know, oo, oooo
Cuz you gat me like, ahhhhh
I'm wishing you come spend the night
I'm wishing I gat you for life (life)
Cuz e don tey wey you dey my mind (don tey wey)
Omoto, omoto sora
Veronica it's not my fault
Too many ladies don dey show me love
Sumomi baby we dey all night long (night long)
You know I no go stop
I steady run your matter all night long
I swear to God I no fit do you wrong
Take my love take it all, oo
Make una see kele o (mmmh)
They you dey see kele (mmmh)
She want to gеt belle o (mmmh)
Anyaaa anyaaa anyaaa
But me no want bеlle o (mmmh)
I no won hear kpele o (mmmh)
Cuz i dey ball pele o (mmmh)
Abedi di pele o (mmmh)
Na you dey press my piano (my baby piano)
My baby swear na you I know o, know oo oo
Na you dey press my piano (piano piano)
My baby swear na you I know o, know oo oo
Cuz you gat me like, ahhhhh
I'm wishing you come spend the night
I'm wishing I gat you for life (life)
Cuz e don tey wey you dey my mind (don tey wey)

Anyaaa anyaaa anyaaa
Original ganja planter
Superstar bastard
Credits

About “PIANO” by Oxlade

Read the complete lyrics to "PIANO" by Oxlade from the album "OFA (Oxlade From Africa)" in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigerian Pidgin, Nigeria, Afrosoul.

"PIANO" is performed by Oxlade. from the album "OFA (Oxlade From Africa)" in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "PIANO", explore more songs by Oxlade using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Oxlade · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"PIANO" is credited to Oxlade. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"PIANO" appears on "OFA (Oxlade From Africa)" in 2023.

Visit the Oxlade artist page at /artist/oxlade for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.