Lyrks
Lyrks
Cover Art

Sing Lyrics by Fireboy DML, Oxlade

2020

[Verse 1: Fireboy DML]
Badman just dey live life on ein own
Badman just dey roll as e dey go
Badman no get beef with anybody
Badman dey do ein thing on a low
Badman they really try gan
Badman na cobra, man na python
Write one song record all night long
After it's done, e still dey write songs
So wetin come be this one
Who dey follow you do competition?
My followers no be one million
But my fan base o strong gidi gan
This life na turn by turn
See as all of us dey blow one by one
Sey badman no get beef with anybody
Badman no get time gan

[Chorus: Fireboy DML]
Badman just wants to sing, sing, sing
Uh ooo
Badman just wants to sing, sing, sing
Uh ooo ohh ohhh

[Verse 2: Oxlade]
Badman just want to sing to the crowd
Badman wanna make mama proud
Badman no get beef with anybody
Badman dey do ein thing on a low
Badman wey no got nothing to lose
Call me the Goat, na you be Malu
I want to blow up like a balloon
Sey wetin wan 'cause this hula balu
Ohh so wetin come be dis one of
Who dey follow you do competition
My followers no be one million
But my fanbase is strong gidi gan (le le le le)
This life na turn by turn
All of my boys dey blow one by one
Badman no get beef with anybody
Badman no get time gan

[Chorus: Oxlade]
Badman just wants to sing sing sing
Uh ooo
Ohhhhh sing, sing, sing
Uh ooo Ohh ohhh

[Outro: Fireboy DML]
Badman just dey do ein things on a low
Badman just dey wait as e dey go
Badman no get beef with anybody Badman dey do ein thing on a low
Wetin come be dis one
Who dey follow you do competition?
My followers no be one million
But my fan base, gidi gan, gidi gan

About “Sing” by Fireboy DML

Read the complete lyrics to "Sing" by Fireboy DML, Oxlade in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Nigeria, Pop.

"Sing" is performed by Fireboy DML, Oxlade. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Sing", explore more songs by Fireboy DML, Oxlade using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Fireboy DML · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Sing" is credited to Fireboy DML, Oxlade. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Sing" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Fireboy DML, Oxlade artist page at /artist/oxlade for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.