Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Away Lyrics by P-Square

P-Square, Vol. 2

2017

[Intro: Peter]
Ileke lo’ma jiya

[Hook: Paul]
If I tell you say girl i love you
I love you
See the men them, them’ma want you
But i need you
I say make i tell you what you don’t know
Say many many don go
As you dey my side girl i don blow
But still girl i don’t know
Cause now we get many many i do’s
Wey get plenty aso ebi
(Ileke lo’ma jiya)
Anything ma-man do
Plenty plenty eyes dey see
(Ileke lo’ma jiya)

[Bridge: Paul]
Please don’t leave me girl, don’t leave me girl
If you hold me tight, I go treat you right

[Chorus: Paul]
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away

[Verse 1: Peter]
Some of them dem dey package
Forget about the marriage
No be all about the money
Money, e go vanish
But na true love go dey humble you, humble you
No do gra gra good luck go dey sample you
Iyeh! yeh!

[Hook: Paul]
If I tell you say girl i love you
I love you
See the men them, them’ma want you
But i need you
I say make i tell you what you don’t know
Say many many don go
As you dey my side girl i don blow
But still girl i don’t know
Cause e we get many many i do’s
Wey get plenty aso ebi
(Ileke lo’ma jiya)
Anything ma-man do
Plenty plenty eyes dey see
(Ileke lo’ma jiya)

[Bridge:]
Please don’t leave me girl, don’t leave me girl
If you do me right, I go treat you right

[Chorus:]
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away

[Verse 2: Paul]
Na where the bagga dey
Fire burn them, all of them
You see non of them, dey wish you well oh
Only true love go dey humble you, humble you
No do gra gra good luck go dey sample you
Iyeh!

[Hook: Paul]
If I tell you say girl i love you
I love you
See the men them, them’ma want you
But i need you
I say make i tell you what you don’t know
Say many many don go
As you dey my side girl i don blow
But still girl i don’t know
Cause e we get many many i do’s
Wey get plenty aso ebi
(Ileke lo’ma jiya)
Anything ma-man do
Plenty plenty eyes dey see
(Ileke lo’ma jiya)

[Bridge: Paul]
Please don’t leave me girl, don’t leave me girl
If you hold me tight, I go treat you right

[Chorus:]
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away

[Outro: Peter]
Ileke lo’ma jiya
Ileke lo’ma jiya
Credits

About “Away” by P-Square

Read the complete lyrics to "Away" by P-Square from the album "P-Square, Vol. 2" in 2017. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigeria, Afrobeats, R&B.

"Away" is performed by P-Square. from the album "P-Square, Vol. 2" in 2017 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Away", explore more songs by P-Square using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for P-Square · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Away" is credited to P-Square. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Away" appears on "P-Square, Vol. 2" in 2017.

Visit the P-Square artist page at /artist/p-square for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.