Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Reason Lyrics by Pa Brymo, Monaky

Never Stop Vol.1

2022

[Intro: Monaky & PaBrymo]
Shabbalistical
Eh, hm, hm
Hmm
Like albino stay sun from now till next year, e no go fit black, hm
I dey chase the paper, I pull up for holdup, I no go fit go slow, hm
[Chorus: Monaky & PaBrymo]
I swear on G O D walahi
E be like rape case, do or die
I no fit fold arm sleep for bike
The day she left, I felt alright
I swear on G O D walahi
The matter don dey turn to fight
Sometimes we no dey sleep for night
So when I pull up on you it's on sight (Ah)
[Post-Chorus: Monaky]
As the gbola no dey reason, I come dey reason o
As the gbola no dey reason, I come dey reason o
(You dey reason na, ah, ọmọ you dеy reason na, as the gbola reason na)
As thе gbola no dey reason, I come dey reason, eh
[Verse 1: Monaky & PaBrymo]
No fit stop, no fit repent (No, no)
If Olúwa don consent (Olúwa)
No force can stop the progress
Pour Henny for my Rolex
[Verse 2: PaBrymo]
Say, they never thought I'm gon' make it
Haters dem hating
Pull up on me all white, no fugazi, yeah
Wetin I no do? You know I'm always in the stu
Put in work, put in work, everything gel
Working all round the clock, everything clear
Lifting up, get the bag, japa leave them
No be luck, no be luck, grace lives here
Put in work, put in work, everything gel
Working all round the clock, everything clear
Get the bag, no be luck
No be luck, no be luck, grace lives here
[Chorus: Monaky & PaBrymo]
I swear on G O D walahi
E be like rape case, do or die
I no fit fold arm sleep for bike
The day she left, I felt alright
I swear on G O D walahi
The matta don dey turn to fight
Sometimes we no dey sleep for night
So when I pull up on you its on sight
[Post-Chorus: Monaky & PaBrymo]
As the gbola no dey reason, I come dey reason o
As the gbola no dey reason, I come dey reason o
(You dey reason na, ah, ọmọ you dey reason na, as the gbola reason na)
As the gbola no dey reason, I come dey reason o
Eh, no dey reason am

About “Reason” by Pa Brymo

Read the complete lyrics to "Reason" by Pa Brymo, Monaky from the album "Never Stop Vol.1" in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Nigerian Pidgin, Nigeria.

"Reason" is performed by Pa Brymo, Monaky. from the album "Never Stop Vol.1" in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Reason", explore more songs by Pa Brymo, Monaky using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Pa Brymo · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Reason" is credited to Pa Brymo, Monaky. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Reason" appears on "Never Stop Vol.1" in 2022.

Visit the Pa Brymo, Monaky artist page at /artist/pa-brymo for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.