Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Gidi Lyrics by Papi pelz

2020

Verse 1
You call my phone every night yen
Your body glow your body tight yen
You make me feel u all the time yen yen yen yen yeh
My girle fine no be lie yen
She make me colo Everytime yen
I swear to God I no go die yen yen yen yen
She make me calling everytime yen
I swear to God I no go lie yen
She make me cooling every time yen yen yen yen
Where the party at girls dem call me papi start to dancia all the girls dem like me
Give to me all the party girls girl na you I see you're the one above (shayo for the party yeah)

Chorus
Girl you be the one gidi gidi make me somersault
Gidi gidi
Girl you be the one gidi gidi make me somersault
Gidi gidi I swear
Girl you be the one I sing for girl girl you be one I sing for eh na
Girl you be the one I sing for girl girl you be the one I sing for Jombo eh na

Verse 2
Who the girl who the girl who the girl who the girl wenh oh na
Who the girl wey dey stagger wey dey make dem dey scatter eh
Put ur jeans on okada make me fly u Cubana eh na
Am drinking Hennessy everything on me Pelz on the scene oh
Ball on me oh makes me high like wolobi eh na
Kolurbi oh makes me high like pami oh eh na

Chorus
Girl you be the one gidi gidi make me somersaults
Gidi gidi
Girl you be the one gidi gidi make me somersaults
Gidi gidi I swear
Girl you be the one I sing for girl girl you be one I sing for eh na
Girl you be the one I sing for girl girl you be the one I sing for Jombo

Verse 3
I no go lie I no go lie
I gat to tell u many things for my mind (my mind)
I no go lie I no go lie
I gat to tell u many things for my mind
Girl you fine girl you fine
I gat to tell u things that you fine
So many many things dey tease that u fine
I gat to tell u many things on my mind
Say she burst up my head with her lighter
Give me this ting make I enter
Every other day with some ginger
And I go wife her oshey!

Chorus
Girl you be the one gidi gidi make me somersaults
Gidi gidi
Girl you be the one gidi gidi make me somersaults
Gidi gidi I swear
Girl you be the one I sing for girl girl you be one I sing for eh na
Girl you be the one I sing for girl girl you be the one I sing for

Outro
Bad man Pelz
Bum bum girl bum bum bum baka bum bum girl
Shake ur bum bum make I shun shun girl
Shun shun shun make I tun tun girl girl girl
Oh nana this fire some water!!
Credits

About “Gidi” by Papi pelz

Read the complete lyrics to "Gidi" by Papi pelz in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under R&B.

"Gidi" is performed by Papi pelz. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Gidi", explore more songs by Papi pelz using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Papi pelz · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Gidi" is credited to Papi pelz. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Gidi" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Papi pelz artist page at /artist/papi-pelz for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.