Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

FELE Lyrics by Papyfire

NOBODY LIKE FIRE

2022

PAPYFIRE

Mi re do do mi mi so
Mi mi so
Do do mi mi so
Do do mi mi so
Do do

Mr Monday, Monday
On a Monday
Newspaper no get nothing for you
Ah ah
Man wey work
Man wey work
Na him go chop, again
Government no get nothing for you
Hustle o
Later you go talk say na the same ah ah
Na the same oooh again
Whether you rich or you poooor
Na the same
Ori mi dakun ko ya laye mi
Ori mi dakun ko ya laye mi
Easy easy
Ori mi dakun ko ya laye
Take your time
Ori mi dakun dakun ko ya laye mi e e e e e e
Life e no too hard o fele
Message message
Take it easy but be smart
Message message
Oooooooh Mr Kweku
You from Ghana come Nigeria
Come hustle
Ori loba eshe ti o wo one chance
Ori loba eshe
Ori loba eshe
Later dem go say na the same
How now?
Na the same ooo
Na the same
How? How now?
Aunty Jennifer, you dey look for husband kiri
Ok
Whether na black or yellow you go take
Ahh!
No matter the consequence she go stay
Oshe omo yen
She go saayy
No slay mama, no serekode
She say she need a man
Tall or short o
Na the same
Get money you no get o
Na the same
Ori mi dakun ko ya laye mi
Ori mi dakun ko ya laye mi
Credits

About “FELE” by Papyfire

Read the complete lyrics to "FELE" by Papyfire from the album "NOBODY LIKE FIRE" in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop, Afrobeats, Afrobeat.

"FELE" is performed by Papyfire. from the album "NOBODY LIKE FIRE" in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "FELE", explore more songs by Papyfire using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Papyfire · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"FELE" is credited to Papyfire. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"FELE" appears on "NOBODY LIKE FIRE" in 2022.

Visit the Papyfire artist page at /artist/papyfire for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.