Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Abobi Lyrics by Patoranking

WORLD BEST

2023

[Intro]
It's Kel-P vibes

[Verse 1]
Rumuokoro don catch fire
Last night I was walking on the road
When they shoot the man and shoot him tyre
Ikorodu don catch fire
As I dey waka, I dey see one man wen be say dem shoot wey dey carry kaya
The Baba carry kaya
Soldier go, solider come
Barrack no dey run
Kill by a gun, you will die by a gun
How you go feel at the point of no return?
‘Nuff men dead under the sun
Na so them kill the innocent man
Innocent man get paddy man
Paddy man vex turn Taliban
Taliban run the whole town down

[Chorus]
Dem don kill Abobi eh (Don kill Abobi)
Na who kill Abobi? (Who kill Abobi?)
Abobi, Abobi eh
Dem don kill Abobi (Don kill Abobi)
Na who kill Abobi? (Who kill Abobi?)
Abobi, Abobi eh, ay

[Post-Chorus]
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)

[Verse 2]
Ose mi bipe, gbim gbim
My full body dey gbim gbim
My body do me, gbim gbim
Obodo delu jim jim
Onyeoma na jim jim
I carry my thing jim jim
From Rumola to Agidingbi
Everywhere just dey gidigidi
Delu Ma jim jim
I carry my shoe gbimgbim
Mama sef dey gbimgbim
Papa sef dey gbimgbim
Abobi no dey find trouble (Ahn-ahn-ahn)
E no dey find trouble (Ahn-ahn-ahn)
He just wan bubble (Ahn-ahn-ahn)
Family man wey dey struggle (Ahn-ahn-ahn)
Abobi no dey find trouble (Ahn-ahn-ahn)
E no dey find trouble (Ahn-ahn-ahn)
He just wan bubble (Ahn-ahn-ahn)
Family man wey dey struggle (Ahn-ahn-ahn)
Oh, oh, oh

[Chorus]
Dem don kill Abobi (Don kill Abobi)
Na who kill Abobi? (Who kill Abobi?)
Abobi, Abobi eh
Dem don kill Abobi eh (Don kill Abobi)
Na who kill Abobi? (Who kill Abobi?)
Abobi, Abobi eh, ay

[Post-Chorus]
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)

About “Abobi” by Patoranking

Read the complete lyrics to "Abobi" by Patoranking from the album "WORLD BEST" in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigerian Pidgin, Nigeria, Pop.

"Abobi" is performed by Patoranking. from the album "WORLD BEST" in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Abobi", explore more songs by Patoranking using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Patoranking · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Abobi" is credited to Patoranking. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Abobi" appears on "WORLD BEST" in 2023.

Visit the Patoranking artist page at /artist/patoranking for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.