Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Choke Lyrics by Paulfigga

0

Omo you dey enter eye e dey choke
See all these boys dey kolo
I fii my spend all my doe
I wanna feel you on a low oo
Omo you dey enter eye e dey choke
See all these boys dey kolo
And I fii my spend all my doe
Do me on a low ooo

Has anyone told you how gorgeous you look?
Your figure 8 I salute
Anybody finer Na balu
Body wey fii make me moo like malu
But I don’t understand fine boy like me you Kon dey stress mе like this
I get money wеy fii move you like this
24k ( karat ) wey fii blind you like this
Your body movement another type of conversation
I want you in my bed no dulling no hesitation
Tonight is the night laleyi o ma bebe
O ma fenu fera bi abebe

Omo you dey enter eye e dey choke
See all these boys dey kolo
I fit my spend all my doe
I wanna feel you on a low oo
Omo you dey enter eye e dey choke
See all these boys dey kolo
And I fii my spend all my doe
Do me on a low ooo

She say make i no dey no do am konikoni
She say Wetin men don take her eye see e no funny
But it stops right there
Mio claim holy mio perfect
In your dark days baby girl I’ll make it sunny
Telling dry jokes you be laughing like it’s funny
I picture you when the sun is setting
And it’s final rays of light begin to fade on your body
Hmmmm oyato joorh
Omo ele temi o yato joorh

Omo you dey enter eye e dey choke
See all these boys dey kolo
I fii my spend all my doe
I wanna feel you on a low oo
Omo you dey enter eye e dey choke
See all these boys dey kolo
And I fii my spend all my doe
Do me on a low ooo

Omo you dey ginger me
Orekelewa you dey ginger me
You drive me kolo
When you touch me oh no
……
Credits

About “Choke” by Paulfigga

Read the complete lyrics to "Choke" by Paulfigga. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Choke" is performed by Paulfigga. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Choke", explore more songs by Paulfigga using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Paulfigga · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Choke" is credited to Paulfigga. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Choke" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Paulfigga artist page at /artist/paulfigga for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.