Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Tell’Em Lyrics by Pepperhyno

2020

Pave way make way
Pheilex let the drum roll
This jam gonna blow your head blow your mind blow your radio
Is your bouy pepperhyno

Rhynoceros
This is my first seed

Verse 1

Is Pepperhyno holy gangster, manna be tormentor for all you rapper
Nobody badder liker holy gangster, me badder than your guy Falz the bahd guy (whatyasay)
Pepper dem Rhyno dey love me above
I'm surviving the street without taking Dino getting likkle pay am still thanking my lord
(Hoo, hoo, hoo)
We know sey this life na turn by turn (real one) nobody know asiko wey im own go come
That's why me I dеy pray for blessing every day on air na my song dеn dey play
Oya tell em tell em tell em that me Pepperhyno is the new dancehall king
Make you tell em tell em tell em na I be the boy with content and dancehall kit
Oya tell em tell em tell em that me pepperhyno is the new dancehall king
Make you tell em tell em tell em tell em tell em tell em tell em

Oya tell em tell em tell em that me pepperhyno is the new dancehall king
Make you tell em tell em tell em tell em tell em tell em tell em

Chorus

Oya tell em tell em tell em that me pepperhyno is new dancehall king
Make you tell em tell em tell em tell em tell em tell em tell em

Oya tell em tell em tell em that me pepperhyno is new dancehall king
Make you tell em tell em tell em tell em tell em tell em tell em

Verse 2

Fire douse fire, we cut dia with dia
Betrayal need to be betrayed by da betrayal
Even enemies mustn't have traitors with Dem ma
Manna, dem be real killer, destiny killer, number one hater
No matter what ya do fi dem den go still hate ya. You know I be lone ranger no bouvver no bouvver no bouvver no bouvver no bouvver no bouvver

Yeah yeah

Bridge

Burst the energy
Flows with my Melody
Ain't taking shit
Mi o Raye oshi
Fuck my enemies
All they do is irking me
Dance to my Melody
To some I be enemies
Don't tryna fuck with me
Man be glow boy
Omo ologo Nimi
You that love me keep telling them pepper dem Rhyno gat the dancehall kit

Chorus

Oya tell em tell em tell em that me pepperhyno is new dancehall king
Make you tell em tell em tell em tell em tell em tell em tell em

Oya tell em tell em tell em that me pepperhyno is new dancehall king
Make you tell em tell em tell em tell em tell em tell em tell em

Oya tell em tell em tell em that me pepperhyno is new dancehall king
Make you tell em tell em tell em tell em tell em tell em tell em

Oya tell em tell em tell em that me pepperhyno is new dancehall king
Make you tell em tell em tell em tell em tell em tell em tell em
Outro

This is Wisdom juice
Berra bring it up and drink up
Don't use your reggae to spoil my blues do the leg work
Pepperhyno is the glow boy
Pheilex keep the drum roll on,, Yeah
Credits

About “Tell’Em” by Pepperhyno

Read the complete lyrics to "Tell’Em" by Pepperhyno in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Tell’Em" is performed by Pepperhyno. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Tell’Em", explore more songs by Pepperhyno using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Pepperhyno · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Tell’Em" is credited to Pepperhyno. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Tell’Em" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Pepperhyno artist page at /artist/pepperhyno for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.

Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features

© 2026 Lyrks. All rights reserved.