Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Baba God Lyrics by Peruzzi

Rum & Boogie

2021

[Intro]
Santamarakurababa eh baba
Eh baba
Speroach beats
O baba, Eh baba
Santariababa
Riababa ehhh (wayese)

Strong grace and mercies (eh baba)
And anointing oil combined (Santamarakurababa eh baba)
Loose

[Bridge: Peruzzu]
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey county my plus
No minus
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey county my plus
And I no minus (chai)

[Verse: Peruzzi]
For a long time you don cover me so
They can't touch me again
If e no be you wey cover me so
They for don takе me away
Man dem wey know mе before
They no know me again
They don try but they can conquer the boy
They can't hold me again

[Bridge: Peruzzi]
This Love
There's something about it (I say me I, I say me I)
I can't do without it (Baba this love)
There's something about it (I say me I, I say me I)
I can't do without it
This Love
There's something about it ('Bout it)
I can't do without it
There's something about it (Luuuush)
I can't do without it

[Chorus: Peruzzi]
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey county my plus
No minus
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey county my plus
And I no minus (aye)

[Verse 2: Patoranking]
On my knees I dey cry to God (eh Baba)
My God dey for my back and e no dey sleep
That's why I- (Santamarakurababa eh baba)
E sure me die E sure me die E sure me die
As a ghetto man say I go wear suit and tie
E sure me die E sure me die E sure me die
Profiting on my business and e go multiply
I just dey denge
I dey denge dey pose
Every party wey dem open dem close
Sorry man if I no fit compose
I'm a top star
Count me as one of those
And me say God willing God willing
Yeah we never gonna stop winning stop winning
Forever chilling and bubbling bubbling
From my heart me say
This is what me pray everyday

[Bridge: Peruzzi & Patoranking]
This Love
There's something about it (I say me I)
I can't do without it (Baba this love)
There's something about it (I say me I, I say me I)
I can't do without it
This Love
There's something about it (something)
I can't do without it (This Love)
There's something about it (Loose)
I can't do without it

[Chorus: Peruzzi]
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey county my plus
No minus
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey county my plus
And I no minus (aye)

Outro:
Eh Baba
Kpri eh Kpri eh Kpri eh
(Loose)
Santamarakurababa eh baba
Credits

About “Baba God” by Peruzzi

Read the complete lyrics to "Baba God" by Peruzzi from the album "Rum & Boogie " in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigeria, Afrobeats, Pop.

"Baba God" is performed by Peruzzi. from the album "Rum & Boogie " in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Baba God", explore more songs by Peruzzi using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Peruzzi · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Baba God" is credited to Peruzzi. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Baba God" appears on "Rum & Boogie " in 2021.

Visit the Peruzzi artist page at /artist/peruzzi for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.