Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Omalicha Lyrics by Phyzabeck

Omalicha - Single

2018

Switchklicz
Doomzday on the beat

She ah special special girl
She ah special girl

Quarter past phyzabeck

She ah special special girl
She ah special girl
See the way she dey para me brain and me heart
With the way she dey

She dey high me pass pami
High me pass me rum
Baby na konji na you get am
Baby na money make you take am
Anything you want na you get am
She dey high me pass pami
High me pass me rum
Baby na konji na you get am
Anything you want na you get am
Shay na money you want say na you get am

Omalicha you be final eh
Baby girl you no be china eh
(Ah see you no be China eh)
Omalicha you be final eh
(A a you no be China eh)
Ah baby girl see you no China eh

My omalicha baby baby wine on eh
Baby wine on eh
I say baby wine on eh
Baby wine on eh
My omalicha baby baby wine on eh
Baby wine on eh
My omalicha baby baby wine on eh
Baby wine on eh

She dey make me dey think with her back
See me belle don full with ah zobo she ah feed with her back
Them ah boiz dem ah fight for her back for her yard o
Paparazzi sef follow her for her back o
She dey put me under like ah koko bilo
The girl ah so sweet like ah choco milo
Her skin ah tone nice like ah coco butter
O baby girl you be my matter
She dey put me under like ah koko bilo
The girl so sweet like ah choco milo
Her body skin tone like ah coco butter
O baby girl you be my matter

She dey high me pass pami
High me pass me rum
Baby na konji na you get am
Baby na money make you take am
Anything you want na you get am

Omalicha you be final eh
Baby girl you no be china eh
(Ah see you no be China eh)
Omalicha you be final eh
(A a you no be China eh)
Ah baby girl see you no be China eh

My omalicha baby baby wine on eh
Baby wine on eh
I say baby wine on eh
Baby wine on eh
My omalicha baby baby wine on eh
Baby wine on eh
My omalicha baby baby wine on eh
Baby wine on eh

Mr eazi had to say she dey feel the anointing
You are with the holy ghost o your love dey fall like fountain
Omalicha omalicha omalicha baby gimme keys to your beamer
Omalicha omalicha easy gimme love show me your teaser
Baby girl take it slow take it slow
With the way you dey wine baby e be like rodeo
See I can't get enough of your egusi taste baby girl I swear na you be the best

She dey high me pass pami
High me pass me rum
Baby na konji na you get am
Baby na money make you take am
Anything you want na you get am

Omalicha you be final eh
Baby girl you no be china eh
(Ah see you no be China eh)
Omalicha you be final eh
(A a you no be China eh)
Ah baby girl see you no China eh

My omalicha baby baby wine on eh
Baby wine on eh
I say baby wine on eh
Baby wine on eh
My omalicha baby baby wine on eh
Baby wine on eh
My omalicha baby baby wine on eh
Baby wine on eh

This beat is sick
Credits

About “Omalicha” by Phyzabeck

Read the complete lyrics to "Omalicha" by Phyzabeck from the album "Omalicha - Single" in 2018. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Omalicha" is performed by Phyzabeck. from the album "Omalicha - Single" in 2018 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Omalicha", explore more songs by Phyzabeck using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Phyzabeck · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Omalicha" is credited to Phyzabeck. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Omalicha" appears on "Omalicha - Single" in 2018.

Visit the Phyzabeck artist page at /artist/phyzabeck for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.