Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Reason Lyrics by Phyzabeck

BLACQ TALEZ

2020

Ayyyye blacq
Ba ba ba ba by by by by by
F L O G S K I P
(Blacq) Blacq you know am in this vision

Na man wey dey reason dey scratch bear bear
See as I dey talk I say make you dey hear
Me am out here making new story
Brother man forget the old story

Na man wey dey reason dey scratch bear bear
Scratch bear bear
Omo dey scratch bear bear
Me am out here making new story
New story
Drop the old story

Hold on baby where you going I just need a minute
And you probably heard some shit but ima show you different
I’m the only one you need so come and join the mission
I got you right here by my side forget them other women
They’ll probably tell you this and that but I know you won’t listen
So I know you not trippin let’s continue the kissing
I've been cookin up for a while I should live in the kitchen
And you know I’m focused on paper can’t forget to mention

Me say abobi work
So you go dey fi see figures
Me fi empty ma heart
But you no go fit feel am
Them go talk about me both them good and bad
When me pass by them all call me oga

Me say abobi work
So you go dey fi see figures
Me fi empty ma heart
But you no go fit feel am
Them go talk about me both them good and bad
When me pass by them all call me oga

Na man wey dey reason dey scratch bear bear
See as I dey talk I say make you dey hear
Me am out here making new story
Brother man forget the old story

Na man wey dey reason dey scratch bear bear
Scratch bear bear
Omo dey scratch bear bear
Me am out here making new story
New story
Drop the old story

I can tell You never had a boss
I won’t fumble your heart
I feel like randy moss
I do it so big that they call me Ricky Ross
I’m about to take off
I know that you wanna floss
Just tell me how much it cost
We can get it poppin
It’s whatever you choose
We got hella options
I've been broke before
Now I got bigger pockets
I just hopping that you rockin
Cause you know I’m not stopping
Ayyyye

Me say abobi work
So you go dey fi see figures
Me fi empty ma heart
But you no go fit feel am
Them go talk about me both them good and bad
When me pass by them all call me oga

Me say abobi work
So you go dey fi see figures
Me fi empty ma heart
But you no go fit feel am
Them go talk about me both them good and bad
When me pass by them all call me oga

Na man wey dey reason dey scratch bear bear
See as I dey talk I say make you dey hear
Me am out here making new story
Brother man forget the old story

Na man wey dey reason dey scratch bear bear
Scratch bear bear
Omo dey scratch bear bear
Me am out here making new story
New story
Drop the old story

Na man wey dey reason dey scratch bear bear
See as I dey talk I say make you dey hear
Me am out here making new story
Brother man forget the old story

Na man wey dey reason dey scratch bear bear
Scratch bear bear
Omo dey scratch bear bear
Me am out here making new story
New story
Drop the old story

Notimix
Credits

About “Reason” by Phyzabeck

Read the complete lyrics to "Reason" by Phyzabeck from the album "BLACQ TALEZ" in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Pop.

"Reason" is performed by Phyzabeck. from the album "BLACQ TALEZ" in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Reason", explore more songs by Phyzabeck using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Phyzabeck · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Reason" is credited to Phyzabeck. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Reason" appears on "BLACQ TALEZ" in 2020.

Visit the Phyzabeck artist page at /artist/phyzabeck for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.