Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

4pm In Ekosodin Lyrics by PompayRhymes

2017

[Intro: Pompay]
You wan be high class come Uniben make you try pass
Everyday na night class sleep go wear you eye glass
Even with your effort your G.P still dey for 3rd class
Lecturers no wan hear they cut but your G.P with cutlass
Na so e dey be for our school you know
[Verse 1: Pompay]
Shout out to all my lecturers and double shout out to students
Salute to all the teachers wey teacher me not to be prudent
Forget say I be fresher yesterday, I don graduate at last
Shout out to all the lecturers wey fail me even when I pass
Shout out to H.O.D and to Dean and to V.C
We clap for all you for all the missing scripts wey we no see
Shout out to all the student politicians and to SUG
Shout out to the people wey campaign because of SUV
To all the porters when my beans no don, una dey seize hot plate
They never gimme space, where the list, where person wan stay
To all the students wey dey for one bunk, where five people squat
And all the students wey dey borrow spoons and even borrow pot
Shout out to all my room mates wey cook beans wey no dey call me
Shout out my hall 4, hall 3 boys wey no dey dull me
To all the students wey dey for night class, the ones wey go dey sleep
And all the students wey no let you jack, the ones wey go dey preach
Shout out to all my goons wey dey for school, people wey no dey shame
All of una wey fresh like Kay-Z, the levels don dey change
As we all na students we dey pass cos we dey jack
We see failure we the pass, by his grace we no dey carry last
[Hook: Pompay]
(Where dem dey)
Where dem dey, Where dem dey
Where my people, Where my goons
Where dem dey
(Where dem dey)
Where dem dey, Where dem dey
Where my people, Where my goons
Where dem dey
(Where dem dey)
Where dem dey, Where dem dey
Where my people, Where my goons
Where dem dey
(Where dem dey)
Where dem dey, Where dem dey
Where my people, Where my goons
Where dem dey
[Verse 2: Kay-Z]
Shey you remember when we enter school with that 100 level face
Na so so file we dey carry up and down like lawyers wey get case
Forming frosh for ekosodin cos they never give us hostel space
But when that clearance sun hit you, you go resemble who chop crase, wait
Shout out to all my male friends even the ones wey dey break desk
Shout out to all my hall 2, shop 2 girls, una too make sense
Shout out to all my fake friends wey dey gadge up with room mates shirt
Shout out to my freshers wey dey look for Hall 4, Law, Basement
That is where we all started from with that fresher face we still dey form
And that time I think say night class na where lecturer still dey come
Nothing man no do just to hustle for that B.sc
We no dey joke with attendance especially when it's GST
Shout out to all my fellowship brethren them wey dey claim holy
Shout out to all my guys wey Uniben help wey suppose dey poly
Shout out to all my gbroke boys wey dey stairs case dey take kpoli
Shout out to all egbons wey dey run things for ekosodin
[Verse 3: Pompay]
You see, hostel life dey very rugged
If you wan baff you go need to look for bucket
For night class people the use all the sockets
If you lose guard, them go put your phone for pocket
(Where dem dey)

About “4pm In Ekosodin” by PompayRhymes

Read the complete lyrics to "4pm In Ekosodin" by PompayRhymes in 2017. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"4pm In Ekosodin" is performed by PompayRhymes. in 2017 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "4pm In Ekosodin", explore more songs by PompayRhymes using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for PompayRhymes · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"4pm In Ekosodin" is credited to PompayRhymes. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "4pm In Ekosodin" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the PompayRhymes artist page at /artist/pompayrhymes for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.