Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Broke Boys Lyrics by Preezie J

2019

Hail them;
Broke boys on G
Boys with nothing but dreams
Locked up in the room but they steady on keys
Only go out just to get some weed
Broke on streets
Got some Tees
One cap, one sandal, and some jeans
Hopping on buses just to make some cheese
‘Cause man’s gotta smoke some trees
And man can’t stop until
Mama’s proud and his dreams turn real
Even after that man’s not gon’ chill
‘Cause man can’t get enough cheese
For real
So many things their eyes don see
Big girls wash dem like laundry
So dem “jo soapy” or fight konji
Boys wey no dey rest rest rest
Like cardi b dem dey press press press
Dey hustle make the pepper rest
Dey on their kpoly with ref ref ref
And their eyes dey red red red
Broke boys all about they check check check
When money come dem go flex flex flex
Carry olosho leg spread spread spread
Broke boys wey no go school ‘cause dem no go money to read
Or maybe their brain no carry am, that be why dem dey street dey hustle for something to eat
Boys wey dey work one day on, one day off, or 9-5, you know all the boring routine
And when small money reach their hand, them gather their niggas together find something to drink
Shoutout to the broke boys
Dem no dey hear go come
Hundred percent giran, zero joy
Like a Reverend Father they give no fucks
Don’t give a fuck how the dough comes
Screaming “opor” when the account dey red
Tell you “enu gbe” when the account dey gbem
Boys, only God can save them
Broke boys we no go shout Amen?
So help me hail that;
Nigga, nigga, nigga, nigga
You get shishi for your hands? No
But you’re never letting the pants go
Switcher, switcher
Switching up like it’s time zones
Changing the girls like your past clothes
Just ‘cause you got all they passcodes
To my broke niggas
Struggling in school but still dope niggas
Use your pocket money smoke shisha
Carry Henrietta go dinner
To my broke niggas wey dey keep up the fresh
No dey resume when the semester fresh
Make hunger no too blow before semester end
Cover all the brokeness under the dreads
Broke niggas wey no too dey go class
Make all their clothes no go cast
But still na dem borrow pass
And if result come dem go pass
Of course you should know they so smart
Broke niggas with they shades on
Broke niggas they the playboys
Broke ass niggas wey dey play love
Carry earpiece but dem no dey play song
Shoutout to the broke boys on lowkey
Spending every night dreaming big but they still get no sleep
Fuvk other bitches with condom but they main bitch dem go blow skin
Form fresh like tomtom meanwhile hunger dey blow dem like cold breeze
And the hustle don turn dem to grown men
Small boys wey dey grow beards
‘Cause pepper never rest so there’s no rest
Who motivational quote help?
So broke boy do your own thing
High on that hustle but low sin
So those wey tell you say you no reach
Make them watch you as you grow rich
Credits

About “Broke Boys” by Preezie J

Read the complete lyrics to "Broke Boys" by Preezie J in 2019. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Broke Boys" is performed by Preezie J. in 2019 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Broke Boys", explore more songs by Preezie J using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Preezie J · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Broke Boys" is credited to Preezie J. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Broke Boys" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Preezie J artist page at /artist/preezie-j for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.