Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Dexter Lyrics by Chop Life Crew

2021

[Intro: Mojo]
Yeah, yeah
Yeah, Yeah
Eleyi ru
[Verse 1: Mojo]
Down, bitch
This the kind of shit that make you, go off
If you ain't got loud, then switch your phone off
Bitch, we ain't run out, we still got (Hol' up)
I no dey puff puff pass, ogbeni (Hol' up)
Abeg, where you know us from?
[Chorus: Mojo]
Dress back!
No dey trespass, I dey for lab, Dexter
But me, I be expert
She no fit near yard, if she dey wear pad
Me no dey text back, like say na my step dad
I dey hot
I dey hot
I dey hot
I dey hot
[Hook: Masiano]
Omo, I don land
Make dem play my deep
I bе Jagaban, no dey use me play
Omo, I don mad
See thе way I hot
Water must to boil
Make dem give me space
Omo, I don craze
If you send your addy
All my guys go slide
Play banana peels
Omo, I don mad
See the way I hot
See the way I hot
See the way I hot
[Verse 2: Prettyboy D-O]
Whether me and the club, now na matrimony
When I spit on the mic, hear my testimony
If I walk on my street, turn to ceremony
All my guys dem be crook but for studio holy
They should give me a medal how I run from police
Give me a medal how I run from police
Had a curse on my wrist, buttage now na Rolly
I was selling these trees but now na memory
When they ask how I do am, I say na miracle
Say these boys no fit survive if dem dey in my shoes
They be talking online but for street peek-a-boo
Talking online but for street peek-a-boo
So Kid Kali dey for phase 1
Go to Denmark, don dey respond
Tell her don cast, me na James Bond
Since she take pills, make I take one
So she get pipe, me na A1
Me na A1
[Hook: Masiano]
Omo, I don land
Make dem play my deep
I be Jagaban, no dey use me play
Omo, I don mad
See the way I hot
Water must to boil
Make dem give me space
Omo, I don craze
If you send your addy
All my guys go slide
Play banana peels
Omo, I don mad
See the way I hot
See the way I hot
See the way I hot
[Outro: Mojo]
Dress back!
No dey trespass, I dey for lab, Dexter
But me, I be expert
She no fit near yard, if she dey wear pad
Me no dey text back, like say na my step dad

About “Dexter” by Chop Life Crew

Read the complete lyrics to "Dexter" by Chop Life Crew in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Dexter" is performed by Chop Life Crew. in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Dexter", explore more songs by Chop Life Crew using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Chop Life Crew · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Dexter" is credited to Chop Life Crew. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Dexter" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Chop Life Crew artist page at /artist/chop-life-crew for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.