Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

No yawa Lyrics by Prince shizzy

2020

Na your love ooh
Na your love oh yea
Baby u just dey burst my brain
Oh na
Na your love ooh
Baby girl
Wetin i go do wey go make u laugh oh
I want to give u happiness make u relax oh
Wetin i for do make u dey alright oh
Wetin u go do wey i want make u dey alright oh
No stress again
No yawa
Na your love na him dey make my head
Dey mental
Shey u dey fell me
Fell me fell me
Shey u dey see me
See me
Shey u dey love me
Love me
Baby i no dey lie oh
Shey u dey feel me feel me
Shey u dey see me see me
Oya do the dance make them
Wet ooh
Na u dey burst my brain i no go lie
Omanisha i wo lo omo to rewa
Oya give me ur love oh
Oya give me the hug oh
Baby girl na u
Baby girl na u
Na u dey burst my brain oh
Baby girl na u
No body else i want ooh
Baby girl na u
Na ur love2×
Na your love ooh yeye
Na ur love ooh
Baby na ur love
Na ur hug oh
Princeshizzy: Na ur love ah
Na ur love ooh
Ye ye na ur love ooh
Ah na ur love oh
Oh yea
Baby u just dey burst my brain oh
Na na
Na your love oh baby girl
Wetin i go do wey go make u laugh oh
I want to give u happiness make u relax oh
Wetin i for do make u dey alright oh
Wetin u go do wey i want make u dey alright oh
No stress again
No yawa
Na your love dey make my head
Dey mental
Shey u dey feel me
Feel me feel me
Shey u dey see me
See me
Shey u dey love me
Love me
Baby i no dey lie oh
Baby give me ur heart oh
I go love u for life oh
Baby give ur heart oh
I go love u for life oh
As i see i dey go oh
U dey burst my brain oh
Oya wine for me oh
Make them wet oh2×
Oya dance for me ooh2×
Make them wet ooh
No yawa no yawa
No yawa again
No yawa
Chee
Light up bro

About “No yawa” by Prince shizzy

Read the complete lyrics to "No yawa" by Prince shizzy in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop, Afrobeats.

"No yawa" is performed by Prince shizzy. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "No yawa", explore more songs by Prince shizzy using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Prince shizzy · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"No yawa" is credited to Prince shizzy. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "No yawa" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Prince shizzy artist page at /artist/prince-shizzy for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.