Lyrks
Lyrks
Cover Art

God No Go Shame Us Lyrics by Prinx Emmanuel

2020

Abeg o dont be sleeping on bicycle
I call my brother for phone
He ask am how he dey be
He tell me say everywhere don red and it get as he be
I tell ham say no worry as long as say we no dey mortuarry
See we dey alive we still dey breath it get wetin I beleive
-
God no go shame us God no go shame us
God no go shame us God no go shame us
{again} God no go shame us the blessing go lound go worry the neighbours
God no go shame us God no go shame us
God no go shame us God no go shame us
{again} God no go shame us the blessing go lound go worry the neighbours
-
Aehhhh ahhhhhh ehhhh ahhhhh
Aehhhh ahhhhhh ehhhh ahhhhh
Oga this one no be bobo
I no dey tell wetin i dont know
When the time go reach for you to go collect your bread
You go collects in shonbo
It don tey wey you dey grind but e and it be like say your own never enter
When dey go send you alert
Alaye dey no go you Xender
As for me i no get sugar Eledumare na hin gave me ginger
Na hin dey shower the blessing
So when i dey sow i no wan needle
-
Somebody won carry my picture go babalawo i tell ham to wait first
Say that picture wey hin wan use no fine make i send am the one wy go make sense
Because say
God no go shame us God no go shame us
God no go shame us God no go shame us
{again} God no go shame us the blessing go lound go worry the neighbours
God no go shame us God no go shame us
God no go shame us God no go shame us
{again} God no go shame us the blessing go lound go worry the neighbours
-
Aehhhh ahhhhhh ehhhh ahhhhh
Aehhhh ahhhhhh ehhhh ahhhhh
God no go shame us God no go shame us
God no go shame us God no goI shame us
God will not shame us even if this people wan restle us
You dont know...

About “God No Go Shame Us” by Prinx Emmanuel

Read the complete lyrics to "God No Go Shame Us" by Prinx Emmanuel in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"God No Go Shame Us" is performed by Prinx Emmanuel. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "God No Go Shame Us", explore more songs by Prinx Emmanuel using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Prinx Emmanuel · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"God No Go Shame Us" is credited to Prinx Emmanuel. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "God No Go Shame Us" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Prinx Emmanuel artist page at /artist/prinx-emmanuel for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.