Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

E come be like.. Lyrics by Pro Obi

2018

Intro:
April 2013
Verse 1:
Enter bus make we go period of JAMB
Me nor dey shake cas na my third
E be like chance to take blast
No be mouth guy man dey jack
When dem boys dey flex Christmas
Momsi go cook, clean and wash
Make Pikin get extra time
Scatter past questions sote the pages tear
Teacher throw question for class, my hand already in the air
No man be dondi (at all)
Cas if you persevere (persevere)
You go be guru
My guy, you no need voodoo I swear
I stuck to my timetable
Cover the whole syllables
On Facebook, BB and 2go
Me dey unavailable
Three Months before the JAMB
I been dey jack Post-UME self
To secure admission that year like say I be iron shelf
As Baba God pilot am
The awaited day land
I pieces the exam
Without bullet for my hand
Na make my sleepless night for pay
Sure say Baba God know my pain
A week later the result date
My Jamb Score na 168
Damn
Hook:
E con be like God be bad guy
Abi?
Shebi?
E con be like God be bad guy
Abi?
Shebi?
E con be like God be bad guy
Abi?
Shebi?
E con be like God be bad guy
Verse 2:
No be hin leave make Jacob job Esau?
Na hin create Amalekites dem, con tell Saul 'kill dem all'?
Even small small pikin dem wey nor know wetin dey sup?
Bros J vex use he hand scatter money for black market joint
E be like God be badt guy
When he put that tree for eden
Cas if apple nor dey
Mama Cain for nor disobey
Moses my guy too try
Come make mistake fall hand
Hin knack am pass Yemi Alade
E nor come go promise land
E resemble the same issue we dey face for 9ja
Igbos dey vex for government, on top country matter
The Government dey corrupt
Some people no see food to chop
Even for Malay where I dey
Racism be like groundnut
Mehn the good die young and wicked people dey flex
Bros Jeremiah been vex
Baba, if you dey watch like film
Sure say you go hala 'nawa'
Plus man fit loose guard hin faith
Make I hear from you 'how far'
(Bros J how far naw)
Hook:
E con be like God be bad guy
Abi?
Shebi?
E con be like God be bad guy
Abi?
Shebi?
E con be like God be bad guy
Abi?
Shebi?
E con be like God be bad guy?
Credits

About “E come be like..” by Pro Obi

Read the complete lyrics to "E come be like.." by Pro Obi in 2018. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"E come be like.." is performed by Pro Obi. in 2018 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "E come be like..", explore more songs by Pro Obi using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Pro Obi · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"E come be like.." is credited to Pro Obi. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "E come be like.." is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Pro Obi artist page at /artist/pro-obi for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.