Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Shine Lyrics by Psalm Bee

Alubarika

2024

Mo l’ori mi to ye ko ga
But, me i no dey go class
Say I’m lazy and I’m still local
Why they keep hating on me, so bad

So many things wey dey make me sober
But, they still wan’ see me sober
Ni mo ba ke pe Jehovah
(Ah-ah,Ah)

Asiko ni o
Ti mi o ti l’owo lowo oh
Wetin cause am, wey I wan go borrow
Some people want make I no ball oh
(Uh-uh)

Them say na time
Say na time
Say when my time come
I go shine

Why, I dey pray God
Ko ma lo pe mo
I swear I go Shine

See I go Shine
I go shine
I go shine, it’s just by Time

I swear, I go Shine
I go Shine
Am gonna Shine, when it’s my Time

See I go Shine
I go shine
I go shine, it’s just by Time
You know I go Shine
O’sure pe mo ma Shine
(Shine, Shine, Shine)

S’ori laiye ta wa yi, padi
Ko s’eni to mo to n ba mu garri
To ba fe masun, oya ta ji
Poverty no be Sardine

Me I’m gonna shine when it’s my time
Me I no rush, everyday I grind
Make bad belle, make them feel my rhyme
Jollof Rice no fit sweet without Thyme

Won lo tun gbe si be
From better, turn to best
And Me I no fit rest
Ghetto I represent
Thank God me i no relent

From East to West
Life be like Chess
Omo you gats face am with full chest
Make you sha use sense
To r’aye be like PES

Them say na time
Say na time
Say when my time come
I go shine

Why, I dey pray God
Ko ma lo pe mo
I swear I go Shine

See I go Shine
I go shine
I go shine, it’s just by Time

I swear, I go Shine
I go Shine
Am gonna Shine, when it’s my Time

See I go Shine
I go shine
I go shine, it’s just by Time
You know I go Shine
O’sure pe mo ma Shine
(Shine, Shine, Shine)

See I go Shine
I go shine
I go shine, it’s just by Time

I swear, I go Shine
I go Shine
Am gonna Shine, when it’s my Time

See I go Shine
I go shine
I go shine, it’s just by Time
You know I go Shine
O’sure pe mo ma Shine

(Soji-Ji)

Mo l’ori mi to ye ko ga
But, me i no dey go class
Say I’m lazy and I’m still local
Credits

About “Shine” by Psalm Bee

Read the complete lyrics to "Shine" by Psalm Bee from the album "Alubarika" in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Shine" is performed by Psalm Bee. from the album "Alubarika" in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Shine", explore more songs by Psalm Bee using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Psalm Bee · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Shine" is credited to Psalm Bee. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Shine" appears on "Alubarika" in 2024.

Visit the Psalm Bee artist page at /artist/psalm-bee for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.