Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

My Woman Lyrics by Puresounds

2023

[Intro]
Puresoundz
[Verse 1]
Oya oh
Uju, Uju whine omalicha oh (mm mm hmm)
No dey do do, do do
Wire me your aza oh (mmm)
Girl only me can handle you make dem leave am oo oh
Why you dey do like you do not know
[Pre-Chorus]
You dey burst e my bolo lo (mm hmm)
Lift e my ogolo (mm hmm)
When my ginger is low lo lo (mm hmm)
Calling me governor of her heart and it's making me kolo lo (mm hmm)
Lafia to Sokoto (mm hmm)
You dey live for okpolor...
I go follow go where you go
Only you oh, I go thief for you oh
[Chorus]
Ie oh (be my woman oh...)
Nobody go try you my woman oh
Ie oh (be my woman oh...)
Nobody go mess with my woman oh
Ie oh (be my woman oh...)
Nobody go try you my woman oh
Ie oh (see my woman oh...)
Nobody go mess with my woman oh
[Verse 2]
Ah Bella, Uju wetin be this oh (hmm mm mm)
Shey na juju baby abeg no loosе am oh (hmm mm mm, hmm mm mm)
I've gone flat on my face for you
This lovе I don't want to lose
Baby balance well oh...
Kilo oh (oh)
17, 18, 19 (jogodo)
I no dey stingy oh my thing
You know... You know
So why you dey do like you do not know
[Pre-Chorus]
You dey burst e my bolo lo (mm hmm)
Lift e my ogolo (mm hmm)
When my ginger is low lo lo (mm hmm)
Calling me governor of her heart and it's making me kolo lo (mm hmm)
Lafia to Sokoto (mm hmm)
You dey live for okpolor...
I go follow go where you go
Only you oh, I go thief for you oh
[Chorus]
Ie oh (be my woman oh...)
Nobody go try you my woman oh
Ie oh (be my woman oh...)
Nobody go mess with my woman oh
Ie oh (be my woman oh...)
Nobody go try you my woman oh
Ie oh (see my woman oh...)
Nobody go mess with my woman oh
Ie oh (be my woman oh...)
Nobody go try you my woman oh
Ie oh (be my woman oh...)
Nobody go mess with my woman oh
Ie oh (be my woman oh...)
Nobody go try you my woman oh
Ie oh (see my woman oh...)
Nobody go mess with my woman oh
Credits

About “My Woman” by Puresounds

Read the complete lyrics to "My Woman" by Puresounds in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Afropop, Pop.

"My Woman" is performed by Puresounds. in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "My Woman", explore more songs by Puresounds using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Puresounds · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"My Woman" is credited to Puresounds. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "My Woman" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Puresounds artist page at /artist/puresounds for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.