Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Embassy Lyrics by R2Bees

2017

[Verse 1: Mugeez]
R2beees
Yeh dem dey spy as if they care
Only for you to know
Na dem dey set the trap for there
Eee I just dey look I take my chair
We dey see too well oo
Even we drinking all the beer
Welldone alright
R2bees this 2bees that
Bombocloth you don’t know from de start
Ah dey see the girl dem so a chork
Enter mi room and pass me the love
She dey call call me I no dey call back,no never
Ibi so wey you dey a
You dey look for me and am gone ee ee

[Chorus: Mugeez]
She dey like to follow go
Se nepa la problem oo
Girl ago give you the visa
Ago be your embassy oo
She want to go to America
When we dey play we no get time
Pass me the port for your Visa
Ago bi your embassy oo
Ago bi your embassy oo

[Verse 2: Paedea]
Abi looking for a girl like you
I take you to my hood tema site 2
Girl Here bi getto but still life cool
Baby you fine what do you want
From the back or you want it from front
We get rizzla we get blunt
We get loud fruntumfrum drum
Ago protect you like safe sex
This be Paedea abi your pae check
You remind me of my Ex from SHS
Baby will you marry me say yes yes

[Chorus: Mugeez]
She dey like to follow go
Se nepa la problem oo
Girl ago give you the visa
Ago be your embassy oo
She want to go to America
When we dey play we no get time
Pass me the port for your Visa
Ago bi your embassy oo
Ago bi your embassy oo

[Verse 3: Mugeez]
Everything we having the gyal dem no
So she wan ripe on the bad man doe
She say whether inna sunshine, rain and snow
Pick up pick up the thing Make dem flow multiple
Gyal come to the door ready for the stampede and have it more
Wetin you want a that you go get
You say you want fly out to put on collect
Ee ee ee we are ready to play
Every girl wey follow me trace
You reach immigration call on my name
No dey bring no ticket a put you for plane ee ee

[Chorus: Mugeez]
She dey like to follow go
Se nepa la problem oo
Girl ago give you the visa
Ago be your embassy oo
She want to go to America
When we dey play we no get time
Pass me the port for your Visa
Ago be your embassy oo
Ago be your embassy oo
She dey like to follow go
Se nepa la problem oo
Girl ago give you the visa
Ago be your embassy oo
She want to go to America
When we dey play we no get time
Pass me the port for your Visa
Ago be your embassy oo
Ago be your embassy oo
Credits

About “Embassy” by R2Bees

Read the complete lyrics to "Embassy" by R2Bees in 2017. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Embassy" is performed by R2Bees. in 2017 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Embassy", explore more songs by R2Bees using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for R2Bees · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Embassy" is credited to R2Bees. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Embassy" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the R2Bees artist page at /artist/r2bees for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.