Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Hi Lyrics by R2Bees

2016

[Verse 1: Mugeez]
Iyeh iye
Rain day come, rain dey go
After rain day go, e be the rainbow
When e dey play for the joint
Say you for know say the light no dey shine for your front o
See am a well so well na gudu I dey try to move too well ooh eh
If you no be hot
No dey vex no dey try to throw caterport ooh
If na cry you dey cry it’ll be well ooh eeh
Say na music abi
Me I still dey do what I like ah
E be the love we dey share wey dey make all the girls dey turn up
Some dey seti garri
Me I still dey look I dey laf halla
You go hear wantana mera
See all the girls weydey halla “ehe”

[Chorus: Mugeez]
Hi eeh, how you feelin’ eeh
Misi m’ eni bawusuala mi miaji eeh
Hi eeh, how you feelin’ eeh
Nse m’ eni bawusuala mi miaji eeh
Hi eeh, how you feelin’ eeh
Misi m’ eni bawusuala mi miaji eeh
Hi eeh, how you feelin’ eeh
See any time you come around I be well oh eeeh

[Verse 2: Paedae]
Tonight, tuwonsa
Koswa aniyi keche
Wanmikap, piasa, Jopalogo neke
Afei s) ne sisi, anadwo yi gyegigyegi
Ntoma yi ye printex; maaso m'ahy3 bi
Wo car yi y3 latex kala ma me twi bi
Dem be debate us, yeah)mo b3twitwa bi
Rain dey come, rain dey go
We just dey feel alright
Everythin’ poppin’ we just wan dance
Everythin’ poppin’ we just wan dance
As sun dey shine, rain dey go, we just dey feel alright
Everybody poppin’ we just wan dance
Everybody poppin’ we just wan dance

[Chorus: Mugeez]
Hi eeh, how you feelin’ eeh
Misi m’ eni bawusuala mi miaji eeh
Hi eeh, how you feelin’ eeh
Nse m’ eni bawusuala mi miaji eeh
Hi eeh, how you feelin’ eeh
Misi m’ eni bawusuala mi miaji eeh
Hi eeh, how you feelin’ eeh
See anytime you come around I be well oh eeeh

[Verse 3: Mugeez]
Oh na na, oh na na na na na na
Hear them a say, say
Sin’ the melody make I feel alright
“make I feel”
Give me the vibe make I feel alright
You know the deal alright
Girl I want love
Plenty bubby wey dey come to my door
They no dey form no dey pose eh
Ready to wave when I wave ooh eh

[Chorus: Mugeez]
Hi eeh, how you feelin’ eeh
Misi m’ eni bawusuala mi miaji oh eeh haai!
Hi eeh, how you feelin’ eeh
See everytime you come around I be
Oh na na, oh na na na na na na
Hear them a say, Hear them a say
Hi eeh, how you feelin’ eeh
Oh na na, oh na na
Hear them a say, Hear them a say
Credits

About “Hi” by R2Bees

Read the complete lyrics to "Hi" by R2Bees in 2016. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Hi" is performed by R2Bees. in 2016 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Hi", explore more songs by R2Bees using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for R2Bees · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Hi" is credited to R2Bees. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Hi" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the R2Bees artist page at /artist/r2bees for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.