Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Story Lyrics by Raynbo

2023

I no wan hear, I no wan hear any story eh
Cause if i tell you my own you go cry for me
I no wan hear, I no wan hear any story eh
Hear any story eh, i no wan hear any story eh
I no wan hear, I no wan hear any story eh
Cause if i tell you my own you go cry for me
I no wan hear, I no wan hear any story eh
Hear any story eh, i no wan hear any story eh
Those times, those days wey i dey run about
I asked folake please should i come around?
Folake so fun mi pe she's not around
Countless sufferings but i no fit shout
Many people don promise dem go sign the boy
I knelt down oh oh, i just prayed to God
Say one day make my story change for once
Tell your friends them, tell them not to rush
I no wan hear, I no wan hear any story eh
Cause if i tell you my own you go cry for me
I no wan hear, I no wan hear any story eh
Hear any story eh, i no wan hear any story eh
I know i made many mistakes and them still dey hate
Keep the hustle steady ma le still dey wait
Oh man i can't give up i know i can't give up
I keep moving like a train
Too many situations me i passed through
Many things i see and of course that i can handle
Man just gat two things 
Gat face the world
But i'm never ever quitting that's true
Say you never know what i go through just to get the mulla
You never know what i go through just to get the cheddar
No matter how much pains i face o
Man never loosin' o
Man i gat no joy many things that i want to say
No flop man i move and i calculate
Man i do my thing my way
No choice man i do my thing my way
I no wan hear, I no wan hear any story eh
Cause if i tell you my own you go cry for me
I no wan hear, I no wan hear any story eh
Hear any story eh, i no wan hear any story eh
I no wan hear, I no wan hear any story eh
Cause if i tell you my own you go cry for me
I no wan hear, I no wan hear any story eh
Hear any story eh, i no wan hear any story eh
Credits

About “Story” by Raynbo

Read the complete lyrics to "Story" by Raynbo in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Story" is performed by Raynbo. in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Story", explore more songs by Raynbo using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Raynbo · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Story" is credited to Raynbo. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Story" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Raynbo artist page at /artist/raynbo for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.