Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Come Closer Lyrics by REALM

2020

(Intro)
Vibe

(Verse 1)
One plus one is two
Equals me and you
I been looking around for you
But you dey act taboo

(Verse 2)
Lemme love you
Your name e go be my tattoo
Baby be my boo
For your love I go do kung-fu

(Pre-Hook)
Omo o care
Je ka lo Jaiye
Baby throw your bouquet
I go buy you Porsche
For your birthday
Okay
I fo take you away
Just obey me ooo
Odo we Go dey Dubai or Francé

(Chorus)
So baby just come close
Make you lean up on my should
I be your only lover
I no go switch for another 2x

My baby want to carry go ohhh
My sweetie want to carry go ohh
Oh baby don’t you leave me alone
Don’t you leave me alone
And I want you to be my own
My very own

(Verse 3)
Yuh bumpa
E Dey give me konji
You dey causi yakpa
Gingaa
Ouu you dey make my ting longi ooo
My Sherry ooo
My sweetie ooo
My honey ooo
You dey make my love overflow

(Verse 4)
Cuz I’m in love with you
And I don’t want nobody to see
You be my somebody
Wey dey make me so happy
I know seh dem go try to take you away from me
Dem go try to complicate you and me
Dem go to do anything wey dey kpaa kpaa jo shekerewaa

(Bridge)
Girl I’m so sorry
If I did corny
I no go do funny yeah
Odo Yewu eehh

Ou nana

(Pre-Hook)
Omo o care
Je ka lo Jaiye
Baby throw your bouquet
I go buy you Porsche
For your birthday
Okay?
I go take you away
Just obey me ooo
Odo we go dey Dubai or Francé

(Chorus)
So baby just come closer
Make you lean up on my shoulder
I be your only lover
I no go switch for another 2x

My baby want to carry go ohhh
My sweetie want to carry go ohh
Oh baby don’t you leave me alone
Don’t you leave me alone
And I want you to be my own
My very own

(Outro)
Vibe
Credits

About “Come Closer” by REALM

Read the complete lyrics to "Come Closer" by REALM in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Pop.

"Come Closer" is performed by REALM. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Come Closer", explore more songs by REALM using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for REALM · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Come Closer" is credited to REALM. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Come Closer" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the REALM artist page at /artist/realm for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.