Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

JABULANI Lyrics by Aj Vee

2021

[Aj Vee]
(Am in a benz)
Yeah
Am in a benz
Am in a rari
(Am in a rari)
How much you get 
(How much you get)
No dey buga me
(No dey buga me)
I get e guys 
(I get e guys)
Wey get e army
(Wey get e army)
My guys dey ball ball ball jabulani
(Jabulani)
Am in a benz
Am in a rari
(Am in a rari)
How much you get
(How much you get)
No dey buga me
(No dey buga me)
I get e guys 
(I get e guys)
Wey get e army
(Wey get e army)
My guys dey ball ball ball jabulani
(Jabulani)
Pull up on nigas like waiting dey sup
(waiting dey sup)
Ajvee herе I'll never giveup
(I nеver giveup)
Hustle or die we living it up
(Yes we leaving it up)
Heny and bitches for all of my dogs
(Hey for all of my dogs)
[Reeplay]
Let's go 
How much you get self for pocket or bag wey you wan come dey come dey buga me
(Buga me)
Niggas be balling steady if i tell dem to pull up dey pull up like army
So many girls on my phone 
They be calling me daily 
And be calling me daddy 
Like say na me born dem 
But i just want to get my money 
And stack it up as high as a valley
(Oh yes)
I be in the city all day all night and na positive vibes wey dey choke my side 
Ride the wheels fall off  and  they can’t dull us 
Call us cause we ride or die
Naso e dey be walahi
Keep it one hundred yes till d day i kpai
All my goons dey on site
Couple hot boys come close na your skin go fry
[Aj Vee]
Am in a benz
Am in a rari
(Am in a rari)
How much you get?
(How much you get?) 
No dey buga me
(No dey buga me)
I get e guys
(I get e guys) 
Wey get e army
My guys dey ball ball ball jabulani
(Jabulani)
Pull up on nigas like waiting dey sup
(waiting dey sup)
Ajvee here I'll never give up
(I never give up)
Hustle or die we leaving it up
Yea (we leaving it up)
[Yeah Odumodu Blvk]
Heny and bitches for all of my dogs
(Hey for all of my dogs)
Diego forlan i no need penalty
Just give me a goal kick
JABULANI when I hit it 
The vibe be like I did it puppy hush
Deceive a cracker collect all him money
I did it I own up 
The feds have been knocking Odumodu why you do this
You dagbo the judge and dagbo the koti pause
Waiting dey sup
Omoh nothing dey sup na my niqqas dey ball egbon fall out your POS 
(Fall out your pos)
Manager RORA WE NO DEY SOS
Fill up my cup
(Fill up my cup)
I Dey net am like ibrahimovic 
Ajvee He pure forget the rumor we balling Lebron
Reeplay the gbedu Dey burst e Dey sup
Am in a benz
Am in a rari
(Am in a rari)
How much you get 
(How much you get)
No dey buga me
(No dey buga me)
I get e guys 
Wey get e army
My guys dey ball ball ball jabulani
Am in a benz
Am in a rari
(Am in a rari)
How much you get no dey buga me
(No dey buga me)
I get e guys 
Wey get e army
My guys dey ball ball ball jabulani
Pull up on nigas like waiting dey sup
(waiting dey sup)
Ajvee here I'll never give up
(I never give up)
Hustle or die we living it up
(we leaving it up)
Heny and bitches for all of my dogs
(Hey for all of my dogs)
[Instrumental]
(Fall out your POS)
Credits

About “JABULANI” by Aj Vee

Read the complete lyrics to "JABULANI" by Aj Vee in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"JABULANI" is performed by Aj Vee. in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "JABULANI", explore more songs by Aj Vee using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Aj Vee · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"JABULANI" is credited to Aj Vee. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "JABULANI" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Aj Vee artist page at /artist/aj-vee for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.