Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Oga Shake Body Lyrics by Reflexsoundz

2018

Oga Shake eh body.. Yeah yeah yeah
Oga Shake eh body.. One time me ah come again
Oga Shake eh body.. Yeah yeah yeah
Oga Shake eh body.. Nah nah nah
[Verse 1: Reflex]
When I'm in your city me I runtown.. (runtown)
Better come through in a gallardo... (lardo)
All the fine ladies wanna come around (come around)
All of dem don dey mad oh ( mad oh)
All up in your city me I runtown.. (runtown)
So you better come through in a gallardo... (llardo)
Tell all my fellas make dem fall out ooh oh (fall out oh)
Jeun funyi ni collabo (llabo)
Eeh eh eh
One time give it up for the beat (one time, one time!!)
Say make you move eh your feet oh ( eh!)
All dem ah feeling the heat (oh no!.. Oh no! )
Oya deejay make you press eh repeat oh
One time give it up for the beat ah ah ahn
Omo na afro beat eh (eh!)
All man dem ah feeling the heat
Oya deejay make you press eh repeat oh
[Chorus: Reflex]
Efimile kin Gbadu.. Aye mi
Me I want to wine and dine oh
Efimile kin Gbadu.. Aye mi
Say I want to flex and dance oh
I want to chill with the men wey get money
Money... Money...
I go wait for the time dem go shake eh body
Body... Body...
Oga Shake eh body.. Shake body
Oga Shake eh body.. Shake body
Oga Shake eh body.. Shake body
Oga Shake eh body.. Shake body
[Verse 2: Duncan Mighty]
He eh!
Oh money oh
As I dey I like eh money oh
And I like to joke with money oh
And my girls dem like eh money oh
Aye ah
Egbami oh...
Abeg eh spray me plenty money oh
My body like eh this eh money oh
Abeg eh spray me plenty money oh
Aye..
Girlie lady lady lady oh
Make I spend eh money on you oh
Girlie blow my mind oh baby ooh oh..
Yeah yeah yeah yeah yeah..
Girlie.. Girlie... Girlie baby oh
Baby blow my mind oh baby oh
Make I spend eh all my money ooh ooh..
Yeah yeah yeah yeah yeah..
[Chorus: Reflex]

About “Oga Shake Body” by Reflexsoundz

Read the complete lyrics to "Oga Shake Body" by Reflexsoundz in 2018. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigeria, Afrobeats, Pop.

"Oga Shake Body" is performed by Reflexsoundz. in 2018 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Oga Shake Body", explore more songs by Reflexsoundz using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Reflexsoundz · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Oga Shake Body" is credited to Reflexsoundz. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Oga Shake Body" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Reflexsoundz artist page at /artist/reflexsoundz for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.