Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

YAYO Lyrics by Rema

HEIS

2024

[Intro]
P

[Verse 1]
Anoti, anoti, anoti
Forget (Forget fugazi)
Land for Pinnock, cost me a Richard Millie
That same week (I cop me a new car key)
All the gyal dem love me, oh, what a feeling
I am shining (Neck and my wrist icy)
Water no get enemy but they hating on my water Fiji

[Pre-Chorus]
Early morn'
Early mo-morning, I dey bomb
I dey cash out on a norm'
I give all glory to God
I dey on soft, rocking Alexander Wang
I dey kpolo, I dey ball
Day and night we having fun

[Chorus]
Yippy yayo, yippy yaya, yippy yayayo
All my guys we stay steady high oh
Mix the ganja with tobacco
Too many motor for my yard oh
I dey find how I go park am oh
Money yakpa for my bank oh
How to make money is all I know

[Verse 2]
Omo, I wan pa won
I get too many hits, I get jam oh
It's going, it's going, can't you see it's going?
Omo, I dey do gra-gra, like showkey
I no dey 'gree for anybody
I be trouble maker, I dey worry
I no dey tell anybody sorry
Yeah, I dey give close marking
I dey run everything on a low-key
I get one baddie wey sabi the, the sabili', the sability
I get too many facility
Diamond only in highest purity
Shamayan all night, then wake up and repeat
Sapa no been let me sleep
Now I dey on litty

[Pre-Chorus]
Early morn'
Early mo-morning, I dey bomb
I dey cash out on a norm'
I give all glory to God (Glory, glory)
I dey on soft, rocking Alexander Wang
I dey kpolo, I dey ball
Day and night we having fun
(Gi-, Gi-Gi-Giddem)

[Chorus]
Yippy yayo, yippy yaya, yippy yayayo
All my guys we stay steady high oh
Mix the ganja with tobacco
Too many motor for my yard oh
I dey find how I go park am oh
Money yakpa for my bank oh
How to make money is all I know (Yippy yayo, oh)
Yippy yayo, yippy yaya, yippy yayayo (Yippy yayo, oh)
All my guys we stay steady high oh
Mix the ganja with tobacco (Mix gan-gan, kpami oh)
Too many motor for my yard oh
I dey find how I go pack am oh
Money yakpa for my bank oh
How to make money is all I know
Credits

About “YAYO” by Rema

Read the complete lyrics to "YAYO" by Rema from the album "HEIS" in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afro Rave, Pop, Yoruba.

"YAYO" is performed by Rema. from the album "HEIS" in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "YAYO", explore more songs by Rema using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Rema · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"YAYO" is credited to Rema. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"YAYO" appears on "HEIS" in 2024.

Visit the Rema artist page at /artist/rema for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.