Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

SHOOGA Lyrics by REMDEE

0

Intro:
Ah!
Remdee Baby oh
(Freestyle Pon Dis)
Famous Boi Leyi o

Interlude:
 Girl you are my African Queen, the girl of my dreams
(It's a bang bang)
You take me where I've never been
You make my heart go ting-a-ling-a-ling, oh ahh
(Shane Tunez)


Chorus:
Make u gimme your love oo
Love sweeter dan Shooga
I want to feel that Your touch oo
Ghanaian gyal Abena

Make u gimme ur love oo
Love sweeter dan shooga
Make i be ur bobo eh
Ghanaian gyal Abena

Hook:
I go lick you like a shooga ee o
(like a shooga ee)
Anywhere you dey i say me go dey oo baby o
(Like onibude oo)
X2


Verse:
Make u tell me tell me tell me  baby what you like o
Addicted to d things you do
Sexy momma me i no dey lie o
U don reset nd restructure me brain
U get my mumu button
No be small thing
No be small thing oo ehnehn Ah!
I just want to be ur man
Make i cherish u till the end' time
Small girls wey want big God walahitali dem no fit earn my time
Abeegi no disappoint me
Like my ex wey be Amaka
(Amaka disappoint! Amaka disappoint!)
One face without make up oo
2face when she dey on Peruvian (uzi o)

Bridge:
No be small thing oo (iyeneke confusion)
No be small thing oo ( nyomkem disappointment)
X2


Hook
I go lick u like a shooga ee
(Like a shooga ee)
Anywhere u dey i say me go dey oo baby
(Like onibude oo)

Chorus;
Make u gimme your love oo
Love sweeter dan shooga
I want to feel dat your touch oo
Ghanaian gyal Abena

Make u gimme ur love oo
Love sweeter dan shuga
Make i be ur bobo eh
Ghanaian gyal Abena

Outro:
I fit to die for your love oh eh
Make i craze for your love
Make i mad for your love oh oh yeh yeehh

BIYA
Credits

About “SHOOGA” by REMDEE

Read the complete lyrics to "SHOOGA" by REMDEE. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"SHOOGA" is performed by REMDEE. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "SHOOGA", explore more songs by REMDEE using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for REMDEE · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"SHOOGA" is credited to REMDEE. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "SHOOGA" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the REMDEE artist page at /artist/remdee for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.