Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

When? Lyrics by RemmiQue

0

Ehhhh!!! 'Big Big Big H' Hmmm Yeah! yeah! yeah! yeah! yeah!! yeah!! eh!!! Abi e gbonii?

See they call me RemmiQue' Wytte!
Eh! When hustle no pure shey u call on me?
Eh! BadMan Goal, they wanna ball on me
Eh! You call it a short, Money long for me
Iyeh! Iyeh!! Shalewa gboyunwa, she want to born for me

Eh i say When i dey pray for Alubarika, then u dey pray for many car
I say, London down to America, My vibes on top so authentical
When i dey pray for Alubarika, when u dey pray for many car
I say, London down to America, My vibes on top so authentical "Iyeh Iyeh"

Verse 1:

Tobarimi Koya Confirm
Dem dey ask all my niggas on the street where i come from
Hear my flows Kole confirm
Energetic energy on d stage we dey perform
On the street dem dey ginger me
I dey come with full force U no fit hinder me
I dey pray for bigger me
I dey pray for my nigg?s make all of us no go low
See the thing wey i cause now
To dey rap to dey sing See na me carry first now
Bring your head make i burst am
I dey elevate up na Oluwa dey plus am
Originality! Originality!!
We go dey gbenusi now Dey come dey gbenusi
We siping Hennessy We Siping Hennessy
We be them fantasy Na we dey Fatasi
We be, Originality! Originality!!
We go dey gbenusi now Dey come dey gbenusi
We siping Hennessy We Siping Hennessy
We be them fantasy Na we dey Fatasi

Eh! When hustle no pure shey u call on me?
Eh! BadMan Goal, they wanna ball on me
Eh! You call it a short, Money long for me
Iyeh! Iyeh!! Shalewa gboyunwa, she want to born for me

Eh i say When i dey pray for Alubarika
Then u dey pray for many car
I say, London down to America
My vibes on top so authentical
When i dey pray for Alubarika
When u dey pray for many car
I say, London down to America
My vibes on top so authentical "Iyeh Iyeh"

Verse II

Everyone say Everyone say they want to hear my story (Ehhhhh!!Hear my Stooryyy)
Nibo longbe, Nibo Longbe dey want to tap my glory (Ehhh!Tap My Glory)
As i dey drop my Vibes na Confirm (Confirm)
Dey want to low d boy, I confirm (Confirm)
Mogbonpe wonti pejo
See my blessings don ready see Oluwa tishe joor
Wonfe modi abajo
Oluwa Oshey too jeo fimi daajor
Ejeni Konma Shagidi Eh!
Motalenu bi Tanfiri eh!
I be badman from Lasgidi
At the same time. I be Omogidi
See, Ejeni Konma Shagidi Eh!
Motalenu bi Tanfiri eh!
I be badman from Lasgidi
At the same time. I be Omogidi
At ah the same time. I be Omogidi (Abiegbonii?)

You call it a short, Money long for me
Iyeh! Iyeh!!
Wytte!

When i dey pray for Alubarika
Then u dey pray for many car
I say, London down to America
My vibes on top so authentical
When i dey pray for Alubarika
When u dey pray for many car
I say, London down to America
My vibes on top so authentical "Iyeh Iyeh"
See dey call me RemmiQue
From the WestSide
Credits

About “When?” by RemmiQue

Read the complete lyrics to "When?" by RemmiQue. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"When?" is performed by RemmiQue. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "When?", explore more songs by RemmiQue using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for RemmiQue · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"When?" is credited to RemmiQue. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "When?" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the RemmiQue artist page at /artist/remmique for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.