Lyrks
Lyrks
Cover Art

Amina Lyrics by Ric Hassani

Amina & The One

2023

Intro
Amina Amina Amina
Amina Amina
I wan just know your mind mind

Verse 1
No dey lie for me omaima
You dey trigger me
Everyday you get company omaima
You know I no be small pikin
Dem no born me yesterday
You no dey love for free I know you know
So watin come carry you come near my zone
All the I love you I know say na scope
Na money be the koko so

Chorus
Tell me now amina amina
Amina amina
I wan just know your mind mind so
Tell me now amina amina
Amina amina
Na money dey your mind mind mind

You no dey love for free I know you know
So watin come carry you come near my zone
All the I love you I know say na scope
Na money be the koko so

Verse 2
How many lamba you wan give
How many lies you wan lie
How many people you wan deceive
Omoema kilode
Shey na because say you too fine
And say you sabi whyne
This your blue eyes
Omo you don carry me go away uuuh

Bridge
You no dey love for free I know you know
So wetin come carry you come near my zone
All the I love you I know say na choke
Na money be the koko so

Outro
Tell me now amina amina
Amina amina
I wan just know your mind mind so
Tell me now amina amina
Amina amina
Na money dey your mind mind
Tell me now amina amina
Amina amina
I wan just know your mind mind girl
Tell me now amina amina
Amina amina
Na money dey your mind mind

About “Amina” by Ric Hassani

Read the complete lyrics to "Amina" by Ric Hassani from the album "Amina & The One" in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under R&B, Afropop, Afrobeats.

"Amina" is performed by Ric Hassani. from the album "Amina & The One" in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Amina", explore more songs by Ric Hassani using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Ric Hassani · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Amina" is credited to Ric Hassani. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Amina" appears on "Amina & The One" in 2023.

Visit the Ric Hassani artist page at /artist/ric-hassani for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.