Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Everyday Lyrics by Royville

Happiest Place on Earth

2022

Chorus
Love you everyday
You know say I like it when you put it on replay
Omoge you know say you go call me everyday
I get something why you fit to utilise o
Even though I know say you day blow my mind o

Wetin wey I talk wey dey make you mad
Two wrongs don't make you right
So I call pon your mami
For your love you dey wine me
Everyday you be Bambi
In the back of the rover ehen
You know say e no over ehen
You too form you too holy ehen
I no send, I go love my baby
She go come, she go comе Agege
We go chop wе go ride my keke

Chorus
Love you everyday
You know say I like it when you put it on replay
Omoge you know say you go call me everyday
I get something why you fit to utilise o
Even though I know say you day blow my mind o

Falling back on me
Everyday I pray
Pray say you go see
All this na for real
All the things I give
How could you say this woah
I know I said it woah
Time is revealing woah
You don't feel nothing woah
How could you do this woah
I know I said it woah

Chorus
Love you everyday
You know say I like it when you put it on replay
Omoge you know say you go call me everyday
I get something why you fit to utilise o
Even though I know say you day blow my mind o

Wetin wey I talk wey dey make you mad
Two wrongs don't make you right
So I call pon your mami
For your love you dey wine me
Everyday you be Bambi
In the back of the rover ehen
You know say e no over ehen
You too form you too holy ehen
I no send, I go love my baby
She go come, she go come Agege
We go chop we go ride my keke

Chorus
Love you everyday
You know say I like it when you put it on replay
Omoge you know say you go call me everyday
I get something why you fit to utilise o
Even though I know say you day blow my mind o
Credits

About “Everyday” by Royville

Read the complete lyrics to "Everyday" by Royville from the album "Happiest Place on Earth" in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeat, Afrobeats, Pop.

"Everyday" is performed by Royville. from the album "Happiest Place on Earth" in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Everyday", explore more songs by Royville using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Royville · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Everyday" is credited to Royville. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Everyday" appears on "Happiest Place on Earth" in 2022.

Visit the Royville artist page at /artist/royville for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.