Lyrks
Lyrks
Cover Art

Kolombi Lyrics by Ruby King

Kolombi

2020

Ruby Pon this one a a

Man na bad man
Man na bad man
Man na bad man a a

Where dem they now
Where dem they na na na
Where dem they now
Where dem they na na na

Kolombi yo na
Kolombi yo na
The guys dem ma follow me yo now
Kolombi yo na
Kolombi yo na
The girls dem ma follow me go now

Man na bad man
Man na original
Man a come in the night like a criminal
Vip nigga, no be regular
Dem ma pay money just to see me now

Who be that man wey say me no go blow
Who be that man wey say me no go blow
Bow down and pray for mercy yeah
Bow down and pray for mercy yeah

Ruby killer man with no trigger
Man a come too we take over
We Dey push dem away leg over
Bad belle jump over

Where dem Dey now
Where dem Dey na na na
Where dem Dey now
Where dem Dey na na na

Kolombi yo na
Kolombi yo na
The guys dem ma follow me yo now
Kolombi yo na
Kolombi yo na
The girls dem man follow me go now

Part 2 me a come again
Me a make dem dance
Me a make it rain
Man a soft man
Me no play no game
Too much money
Man no make no claim

Shebi shebi
You dey use me dey play
When i catch you, you go start to dey pray
Every other club got my jam on replay
You can chop what you like
Cuz na me wey go pay

Yayayaya
Jor fi mi sile
Yetunde jor fi mi sile
Jor fi mi sile
Bad belle jor fi mi sile

Where dem Dey now
Where dem Dey na na na
Where dem Dey now
Where dem Dey na na na

Kolombi yo na
Kolombi yo na
The guys dem ma follow me yo now
Kolombi yo na
Kolombi yo na
The guys dem ma follow me go now

Where dem Dey now
Where dem Dey na na na
Where dem Dey now
Where dem Dey na na na

Kolombi yo na
Kolombi yo na
The guys dem ma follow me yo now
Kolombi yo na
Kolombi yo na
The girls dem ma follow me go now

Ruby boy
Credits

About “Kolombi” by Ruby King

Read the complete lyrics to "Kolombi" by Ruby King from the album "Kolombi" in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop, Afrobeat.

"Kolombi" is performed by Ruby King. from the album "Kolombi" in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Kolombi", explore more songs by Ruby King using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Ruby King · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Kolombi" is credited to Ruby King. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Kolombi" appears on "Kolombi" in 2020.

Visit the Ruby King artist page at /artist/ruby-king for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.