Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Asiwaju Lyrics by Ruger

Ru The World

2022

[Intro]
Cook that thing

[Pre-Chorus]
Man getting high till I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo anytime we step out
The men dem outside, we no dey house
No dey look for us, we no dey house
You no dey see the mula we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oh-oh-oh-oh

[Chorus]
See, I'm ahead of them, asiwaju
I'm a fucking baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni'lu mi, you go collect oh
See, omo na me dey lead, asiwaju
I'm a fucking baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni'lu mi, you go collect oh

[Verse 1]
Cheers to my friends and clique
When I call, demma all pulling up quick
Strapped up with the guns and the swords and things
Bring hеll to anybody wey try test me
I'm your daddy, I'm your unclе, I'm your popsy
I be old man, no go dey call me "Gen Z"
Bredda see
Steady giving them gap, mo ti lo far
They can never near me
As my lover, lover, just go
My oyinbo wife, don show
Omo, my polo white, my face show
Sweet boy for life, they don't know
Your serious babe dey worry my phone
E don dey sup for back, you don't know
Everyday we dey run am on code
You suppose to know how the thing go

[Pre-Chorus]
Man getting high till I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo anytime we step out
The men dem outside, we no dey house
No dey look for us, we no dey house
You no dey see the mula we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oh-oh-oh-oh

[Chorus]
See, I'm ahead of them, asiwaju
I'm a fucking baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni'lu mi, you go collect oh
See, omo na me dey lead, asiwaju
I'm a fucking baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni'lu mi, you go collect oh

[Verse 2]
Omo, na different steeze
Singlet, belt, and ripped out jeans
Man too wise, I no fit loose that cheese
Oluwa thunder my body with blessings
Ogbeni, ogbeni leave that thing
When I say kukuruku cook that thing
Who dey check?, who dey check am?
Oya look that thing
Face white, yansh black, I rebuke that thing
Make nobody try stress me, I no be JJC
I don't if you get it on a top rating
Affiliate with the best team, you wan race me
We no dey do the same thing, hmm, hmm
Canoe no be jet ski, omo you say wetin?
No go reason me less, omo, you go chop crapping
I do it diligently, won le mi
Won le ba mi

[Outro]
Man getting high till I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo anytime we step out
The men dem outside, we no dey house
No dey look for us, we no dey house
You no dey see the mula we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oh-oh-oh-oh
Man getting high till I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo anytime we step out
The men dem outside, we no dey house
No dey look for us, we no dey house
You no dey see the mula we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oh-oh-oh-oh
Credits

About “Asiwaju” by Ruger

Read the complete lyrics to "Asiwaju" by Ruger from the album "Ru The World" in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigerian Pidgin, Nigeria, Afrobeats.

"Asiwaju" is performed by Ruger. from the album "Ru The World" in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Asiwaju", explore more songs by Ruger using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Ruger · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Asiwaju" is credited to Ruger. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Asiwaju" appears on "Ru The World" in 2022.

Visit the Ruger artist page at /artist/ruger for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.