Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Rock Da Spot Lyrics by Ruggedman

Ruggedy Baba

0

Na we dey rock the spot
Na we dey make the party jump non-stop
Owoloke, komole
Toba lowo oti odale (2x)
Ileyi malowo kpa
You won try am
Ajasa ati rugged man
Omo we be the magic guys
Imagine that guys with the master plan
Ehn, fole won oba
Fibolo fegbe gba
Otisiwoju
Omajasi
Ko possible
Kado gbagi
Illuminati
Ehn, mabinu toba too strict wa
Omo na so we dey talki
No gawking
Every weekend like this omo
Ehn we be clubbing
Fole ebalo on the down low
Ehn increase volume iye jor
Awon bawon
After enough hustles
Then enough bottles
Ejе gbo ma bubble
Na we dey rock thе spot
Na we dey make the party jump non-stop
Owoloke, komole
Toba lowo oti odale (2x)
You know how I do when I come through
Bringing another party track for the freak in you
So you can show me how you can
Get down and bring fire like ****
I know I sway
But I no dey play when it comes to a party track
With the lord of Ajasa on my back
We go rock the spot
We go make it hot
So hot that your girls panties will drop
Im the one and only gbaraje master
When im coming through faster
The whole party go scatter cus
You say, yes oh
You say, yes oh
You say, okay
Nobody ever thought
Nobody ever knew
That I could drop so many hits the way I do
But I keep doing it
I go still dey drop am
And we ready slap you
If you won spoil am
Na we dey rock the spot
Na we dey make the party jump non-stop
Owoloke, komole
Toba lowo oti odale (2x)
Na we dey make am dey shele
No problem efaragbale
Atutu sha, atutu da le
Gbo gbo aye lo
Gbo gbo ijo lese
Go go never dey look dark
Hotsco cus we dey think twice
Na so omo we mean now
Our name is everywhere no be so
Ajasa, toba olon kolokokie
Atigbede atijule wonma brokie
Like ice we entice at first sight
No joking we’s never broken
Rugged records on the dance floor once more
So you gots to get down
Gots to feel the sound
As we make it pound through the nation
And if it dey vex you
Go station cus
Na we dey rock the spot
Na we dey make the party jump non-stop
Owoloke, komole
Toba lowo oti odale (2x)
Na we dey rock the spot
Na we dey make the party jump non-stop
Owoloke, komole
Toba lowo oti odale (2x)
Credits

About “Rock Da Spot” by Ruggedman

Read the complete lyrics to "Rock Da Spot" by Ruggedman from the album "Ruggedy Baba". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Rock Da Spot" is performed by Ruggedman. from the album "Ruggedy Baba" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Rock Da Spot", explore more songs by Ruggedman using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Ruggedman · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Rock Da Spot" is credited to Ruggedman. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Rock Da Spot" appears on "Ruggedy Baba".

Visit the Ruggedman artist page at /artist/ruggedman for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.