[Chorus: Runtown] Oya tell dem make dem leave me chop my tuwo shinkafa Na wetin concern you if Fatima na my lover Akoyi wo ni yarosa kudi hade banza Baby I go chop you like tuwo shinkafa Bani kudi maza dani tuwo shinkafa Na wetin concern you if I dey give Vanessa oh eh eh Dem tell say I too do, I tell dem whatever My girl if I catch you I go chop you like tuwo shinkafa [Verse 1: Runtown] Oya bend low She no 'gree o Oya yodi o She no 'gree o Baby your body o Your body is calling o So I show her the money o Make you shake your body o [Pre-Chorus: Runtown] Shawty go low, go low I say go low, go low Baby go low, go low I say go low, go low [Chorus: Runtown] Oya tell dem make dem leave me chop my tuwo shinkafa Na wetin concern you if Fatima na my lover Akoyi wo ni yarosa kudi hade banza (oh na na na) Baby I go chop you like tuwo shinkafa Bani kudi maza dani tuwo shinkafa Na wetin concern you if I dey give Vanessa oh eh eh Dem tell say I too do, I tell dem whatever My girl if I catch you I go chop you like tuwo shinkafa [Verse 2: Runtown] Oya jagaban Spending money like a jagaban Plenty money inside Agbada So sexy lady, tell me what’s the plan, oh? What’s the plan oh? In my dance Say I like how you carry your yansh, madam Say I no mind if I wait for night I just wan show you say I'm the man oh [Pre-Chorus: Runtown] Shawty go low, go low I say go low, go low Baby go low, go low I say go low, go low [Chorus: Runtown] Oya tell dem make dem leave me chop my tuwo shinkafa Na wetin concern you if Fatima na my lover Akoyi wo ni yarosa kudi hade banza (oh na na na) Baby I go chop you like tuwo shinkafa Bani kudi maza dani tuwo shinkafa Na wetin concern you if I dey give Vanessa oh eh eh Dem tell say I too do, I tell dem whatever My girl if I catch you I go chop you like tuwo shinkafa [Verse 3: Barbapappa] (may be incorrect) Sufo kuye Kokuye Sufo honey honey who dey linger here Kokuye Sufo kuye Kokuye Sufo honey honey who dey linger here Kokuye When I tell dem lishana Kuki mabana Tali imalabana Kale kale imu wana Shama ri samana Proti, proti na bana A pretty Diana Mami, mami kukana Ehen
Read the complete lyrics to "Tuwo Shinkafa" by Runtown from the album "Ghetto University". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.
"Tuwo Shinkafa" is performed by Runtown. from the album "Ghetto University" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL.
Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data.
If you enjoy "Tuwo Shinkafa", explore more songs by Runtown using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.
"Tuwo Shinkafa" is credited to Runtown. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.
"Tuwo Shinkafa" appears on "Ghetto University".
Visit the Runtown artist page at /artist/runtown for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.