Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Beamer (Bad Boys) Lyrics by Rema, Rvssian

Rema Compilation

2020

[Intro]
Ayy, Rvssian
Another banger
[Pre-Chorus]
African girly, come and hop in my Beamer
You know me, I really wanna take you for dinner
You know me, I get money pass Shina Peter
For my area they dey call me Godzilla
For the boy there wey dey yarn kpatakpata
If you catch am make sure, say you beat am
If another nigga wan carry my señorita
I go chop am like say na semovita, oh
[Chorus]
Bad boys like you
I like bad boys like you
Ooh, yeah, boys like you
I like bad boys like you
[Post-Chorus]
Finna give her all the touching and the loving that she need, yeah
Biggie baka wey dey make a badman shout, "Oroma"
Filomena, do the dirty wine for dah conga
No fit to leave you for any reason
[Verse 1]
Mmm
I want to invest in your body, oh (Invest in your body, oh)
I want to invest with my money, oh (Invest with my money, oh)
You know say na you I go marry, oh (You I go marry, oh)
How many pikin we go born, oh?
This our love no go funny, huh (Ahh)
Me I no go dey play with my shawty, huh
Anytime I look at your body, huh
Girl, you dey make me dey horny, huh
Mm, mm, mm-mm
Shawty oh, your body make me go down low
Wetin I go do without your love, ooh?
[Pre-Chorus]
African girly, come and hop in my Beamer (In my Beamer oh-oh)
You know me, I really wanna take you for dinner (You for dinner oh-oh)
You know me, I get money pass Shina Peter (Shina Peter oh-oh)
For my area they dey call me Godzilla (Godzilla oh-oh)
For the boy there wey dey yarn kpatakpata (Kaptakpata oh-oh)
If you catch am make sure, say you beat am (Say you beat am oh-oh)
If another nigga wan carry my señorita (Señorita oh-oh)
I go chop am like say na semovita, oh
[Chorus]
Bad boys like you
I like bad boys like you
Ooh, yeah, boys like you
I like bad boys like you
[Post-Chorus]
Finna give her all the touching and the loving that she need, yeah
Biggie baka wey dey make a badman shout, "Oroma"
Filomena do the dirty wine for dah conga
No fit to leave you for any reason
[Bridge]
Girl, I go dey for you (Girl, I go dey for you baby, ahh)
Dey for you (Girl, I go craze for you baby, ahh)
Vex for you (Why I go vex for you baby, ahh?)
Fool for you (I too mumu for you baby, ahh)
[Verse 2]
Sister bumbela, your baka make me miss my fasting and prayer
Omotena oh, I'm a young fella
But me, I fit to spend all my racks and cheddah for you
Sister bumbela, your baka make me miss my fasting and prayer
Omotena oh, I'm a young fella
But me, I fit to spend all my racks and cheddah for you, for you
[Pre-Chorus]
African girly come and hop in my Beamer
You know me, I really wanna take you for dinner
You know me, I get the money pass Shina Peter
For my area they dey call me Godzilla
For the boy there wey dey yarn kpatakpata
If you catch am make sure, say you beat am
If another nigga wan carry my señorita
I go chop am like say na semovita, oh
[Chorus]
Bad boys like you
I like bad boys like you
Ooh, yeah, boys like you
I like bad boys like you
Bad boys like you
I like bad boys like you
Ooh, yeah, boys like you
I like bad boys like you

About “Beamer (Bad Boys)” by Rema

Read the complete lyrics to "Beamer (Bad Boys)" by Rema, Rvssian from the album "Rema Compilation" in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Beamer (Bad Boys)" is performed by Rema, Rvssian. from the album "Rema Compilation" in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Beamer (Bad Boys)", explore more songs by Rema, Rvssian using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Rema · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Beamer (Bad Boys)" is credited to Rema, Rvssian. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Beamer (Bad Boys)" appears on "Rema Compilation" in 2020.

Visit the Rema, Rvssian artist page at /artist/rema for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.