A word is enough for the wise, still rolling dice
\nAnd, I keep my eyes on the price, emi ti mio nice
\nMe no dey charge, DM me for bad advice

\nDick wey dey fall go still rise, no matter the size
\nYou know say na God dey provide, Alhamdulilah
\nYou sef dey try, this hustle na do or die
\n
\nMm, miracle no dey tire Jesu (mm, miracle no dey tire Jesu)
\nSo many blessings I forgot (so many blessings I forgot)
\nStill yet, I’m still ungrateful, God (still yet, I’m still ungrateful, God)
\nI know say if na man, he go talk (I know say if na man, he go talk)
\nEdumare, You bless me, rep me (Edumare, You bless me, rep me)
\nNa you give me liver, make I no foh (na you give me liver, make I no foh)
\nOhun t’oba le gba l’olowo sha, omo iyemi talika l’anti ko
\n
\nAgbako meta, na ten kobo we dey sell am (we dey sell am)
\nE so surplus, melo l’ofe ra? (Melo l’ofe ra?)
\nI dey come, make you go, make we no get quanter (make we no get quanter)
\nMy girlfriend say “she no go fit break up”, my Nutella (my Nutella)
\nI don make her cum like ten times (cum like ten times)
\nTi moti sha gbana, mo gbe de cloud nine-‘ine (mo gbe de cloud nine-‘ine)
\n
\nT’emi ba ti r’olomoge (r’olomoge)
\nShack me like Schnapp aroma (shack me like Schnapp aroma)
\nOmo k’oun sh’ejomi, it’s not easy, ti mo je’ya, kin toh j’ere

\nAttack, (hoohoo)
\nGbabe, (Hoohoo)
\nOmo iyami, go psycho and coo coo
\nFor my eye
\nE be like I see red and blue blue
\nSometimes, oju mi ma red
\nO ma shu shu
\nArggggh
\nWe go hard, cos we so ambitious
\nI no miracle no dey tire Jesus
\nStanding ovation for all my brothers that made it out of the slum
\nE bami fun wan ni round of applause
\nKi olorun ma boju mi je (Near dem)
\nPounds and dollars yen (Jembe)
\nKomashe (Yeah yeah)
\nLifestyle ti mofe
\nKii ma swing bi ago elepon ni miami
\nLori chair 13.5 billion year of data fit dey inside
\nHuman dna but in my system, room for dulling no dey land of the free
\nHome of the brave, USA, what you saying
\n
\nMm, miracle no dey tire Jesu (mm, miracle no dey tire Jesu)
\nSo many blessings I forgot (so many blessings I forgot)
\nStill yet, I’m still ungrateful, God (still yet, I’m still ungrateful, God)
\nI know say if na man, he go talk (I know say if na man, he go talk)
\nEdumare, You bless me, rep me (Edumare, You bless me, rep me)
\nNa you give me liver, make I no foh (na you give me liver, make I no foh)
\nOhun t’oba le gba l’olowo sha, omo iyemi talika l’anti ko
\n
\nAgbako meta, na ten kobo we dey sell am (we dey sell am)
\nE so surplus, melo l’ofe ra? (Melo l’ofe ra?)
\nI dey come, make you go, make we no get quanter (make we no get quanter)
\nMy girlfriend say “she no go fit break up”, my Nutella (my Nutella)
\nI don make her cum like ten times (cum like ten times)
\nTi moti sha gbana, mo gbe de cloud nine-‘ine (mo gbe de cloud nine-‘ine)
\n
\nT’emi ba ti r’olomoge (r’olomoge)
\nShack me like Schnapp aroma (shack me like Schnapp aroma)
\nOmo k’oun sh’ejomi, it’s not easy, ti mo je’ya, kin toh j’ere
\nT’emi ba ti r’olomoge (r’olomoge)
\nShack me like Schnapp aroma (shack me like Schnapp aroma)
\nOmo k’oun sh’ejomi, it’s not easy, ti mo je’ya, kin toh j’ere\n\n