Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Palava Lyrics by Scud

2023

Hey
Scuddy!
Emi lo kan!
Emi lo kan!
V1
Naso we enter the real life
For d life wey we Dey
Say na one life
In d end we go say
Wetin dey dis life gan?
People fit Dey call d bobo psycho
My brother when Tins be so tight
Wait uno
Call on most high
We gonna get by eh!
He’ll calm the rough tide!
Yeaaaaa!
Bridge:
I hear say my people wanna get down oh!
Uno before, d boy never shut down show
I follow mitchy waka for Alaba oh!
Uno say melody na my palava
Uno some people want make we fall down No!
I no say jah jehova Neva Let down
Me working 247 Sa asala oh!
Uno say all d paper me Dey gather
So if you Dey waait
For my downfall
You go die there
Cuz I be keeping on, I’d be going on
I’d be going on, I’d be going on
If you Dey waait
For my downfall
You go die there
Cuz I be going on, I’d be keeping on
I’d be going on, I’d be going on
Omologo o jisoro !
Hustler de Fe pawo!
Awon majority , Won fe jo
Scuddy don Dey set Parole
Style Man na nsogbu Oh!
Dis no one no be peekaboo
Mutha***s wanna Gimme Trobu!
Style yen o pe meji
Eh eh
…
If you get it you get it
If you don’t , I get it
Cuz you don’t get it till you get it
Brother I got it!
Yea I’m Married to the game
But owo ni Mo feri
I’m trynna get paper
The Hustler confetti
When things be so tight
We wait uno call the most high
He calm the rough tide
Omo we get by
Yeaaaaaa!
I hear say my people wanna get down oh!
Uno before, d boy never shut down show
I follow mitchy waka for Alaba oO
Uno say melody na my palava
Uno some people want make we fall down No!
I no say jah jehova Neva Let down
Me working 247 Sa asala oO
Uno say all d paper me Dey Gather
So if you Dey waait
For my downfall
You go die there
Cuz I be keeping on, I’d be going on
I’d be going on, I’d be going on
If you Dey waait
For my downfall
You go die there
Cuz I be going on, I’d be keeping on
I’d be going on, I’d be going on
Credits

About “Palava” by Scud

Read the complete lyrics to "Palava" by Scud in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Palava" is performed by Scud. in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Palava", explore more songs by Scud using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Scud · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Palava" is credited to Scud. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Palava" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Scud artist page at /artist/scud for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.