Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Dem No Be God Lyrics by Sean Tizzle

The Journey

0

[Intro]
Ra, ra, ra
Sean Tizzle
Dem no be God
Ah, listen
[Pre-Chorus]
Baba mi loke
Them try to bring me down o gbemi soke
Now my life is okay
No be by power or might, baba mi loke
Oshe fun mi e e
[Chorus]
Papa rarara
Papa rarararara
Papa rarara
Papa rarararara
Papa rarara
Papa rarararara
Papa rarara
Papa rarararara
[Hook]
Dem no be God
Dem try to slow me down but dem no be God o
Dem try to bring me down but dem no be God o
Dem try to stop my shine
But shebi na my time
Dem try to knock my grind
[Verse 1]
See I go rise, I go see, I go spend
Dem go go, dem go sit, I go still come
Ko ma wi maro jo wa mo gbe be
No be me see na God wa mo te bе
Them say them make mе
Make them try to make another me, lai lai
Shey na them create me
Make them try to create another me, lai lai
See na God wey still dey bless me and his mercies dey protect me
I go please you everyday ai, each and every way
See na God wey still dey bless me and his mercies dey protect me
I go please you everyday ai, each and every way
[Pre-Chorus]
Baba mi loke
Them try to bring me down o gbemi soke
Now my life is okay
No be by power or might, baba mi loke
Oshe fun mi e e
[Chorus]
Papa rarara
Papa rarararara
Papa rarara
Papa rarararara
Papa rarara
Papa rarararara
Papa rarara
Papa rarararara
[Hook]
Dem no be God
Dem try to slow me down but dem no be God o
Dem try to bring me down but dem no be God o
Dem try to stop my shine
But shebi na my time
Dem try to knock my grind
[Verse 2]
Se mi wole se ni fun mi
God I'll never let you go
Iwo lo gbemileke and I'd always love you so
Baba lo seyi fun mi and I will always love you so
[Pre-Chorus]
Baba mi loke
Them try to bring me down o gbemi soke
Now my life is okay
No be by power or might, baba mi loke
Oshe fun mi e e
[Chorus]
Papa rarara
Papa rarararara
Papa rarara
Papa rarararara
Papa rarara
Papa rarararara
Papa rarara
Papa rarararara
[Outro]
Never let you go
I'll never let you go
Oluwa Tizzle
Oluwa Prince Boom
Eh eh
God don do am

About “Dem No Be God” by Sean Tizzle

Read the complete lyrics to "Dem No Be God" by Sean Tizzle from the album "The Journey ". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Dem No Be God" is performed by Sean Tizzle. from the album "The Journey " This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Dem No Be God", explore more songs by Sean Tizzle using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Sean Tizzle · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Dem No Be God" is credited to Sean Tizzle. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Dem No Be God" appears on "The Journey ".

Visit the Sean Tizzle artist page at /artist/sean-tizzle for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.