Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Witness Lyrics by Sean Tizzle

Dues

2023

Knocking on your door like Jehovah witness
Watching ni**as close to me closely
Borrow me your lighter make I light up my jay
You know say nobody holy
Leave story
Omo na the money story
No go collect for ogboni
Leave story, omo say leave story
Omo na the real ting
No go collect for ogboni
Omo na B.I.G
Omo na V.I.P
You go see me on a big tv
Bad man ah bad anytime you see me
Omo na many many things
And if you never see things
Make you no go talk sey you don see things
I no dey play no tricks
Baba’ jebu no be tricks
Now we balling proper
Gone are days when the boy dey suffer
Lagos to yankee sey na we dey run am
My Catalina omo wеy getti coma
My Catalina omo wey getti coma
Knocking on your door likе Jehovah witness
Watching ni**as close to me closely
Borrow me your lighter make I light up my jay
You know sey nobody holy
Leave story
Omo na the money story
No go collect for ogboni
Leave story, Leave story
Omo na the real ting
No go collect for ogboni
Oya say young fly ni**as pull up in a Bugatti
Wonder why she looking at me
I don’t really care even if you naughty
Be careful when you come around me
Brown young ni**a feeling alright
I know you get what I’m saying
Yeah yeah yeah
Oya make we feel alright
Omo na B.I.G
Omo na V.I.P
You go see me on a big tv
Bad man ah bad anytime you see me
Omo na many many things
And if you never see things
Make you no go talk say you don see things
I no dey play no tricks
Baba’ jebu no be tricks
Knocking on your door like Jehovah witness
Watching ni**as close to me closely
Borrow me your lighter make I light up my jay
You know sey nobody holy
Now we balling proper
Gone are days when the boy dey suffer
Lagos to yankee say na we dey run am
My Catalina omo wey getti coma
My Catalina omo wey getti coma

About “Witness” by Sean Tizzle

Read the complete lyrics to "Witness" by Sean Tizzle from the album "Dues" in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Witness" is performed by Sean Tizzle. from the album "Dues" in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Witness", explore more songs by Sean Tizzle using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Sean Tizzle · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Witness" is credited to Sean Tizzle. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Witness" appears on "Dues" in 2023.

Visit the Sean Tizzle artist page at /artist/sean-tizzle for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.