Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Jangilova Lyrics by Seyi Shay

Seyi or Shay

2015

[Intro]
It's Del B on the beat
The love I get for you, e double times 2
Somebody go wound o, e fit fail
Baby baby boo, nobody but you
No even think am o
[Pre-Chorus]
On to say
Baba Janet o
Tell me say e dey love o
Say na im first confess o
Wetin im do one thing
Me sef e dey love o
Many people dey talk e yeah, baby na you o
Believe me
[Chorus]
Say the love I get for you o, no be man made o
E be jangilova
(Haha, chai, baby!)
Thе love I get for you o, beliеve me no be here o
E be jangilova
Baby o, the love I get for you, chai, no be small o
E be jangilova
Baby boo, the love I get for you o, no be fake o
E be jangilova
Hey!
[Verse 1]
Baby believe o, believe o, no be fake o (Chei!)
Many have come and go, but me I'm here to stay
To serve you as my king o (Hey!)
My heart dey beat for you, body dey shake for you
Who wan sey no be you o
[Pre-Chorus 2]
On to say
Baba Janet o
See na him dey love o
See na him first confess o
Say one thing do one thing eh
[Chorus]
Say the love I get for you o, no be man made o
E be jangilova
(Haha, chai, baby!)
The love I get for you o, believe me no be here o
E be jangilova
Baby o, the love I get for you, chai, no be small o
E be jangilova
Baby boo, the love I get for you o, no be fake o
E be jangilova
[Instrumental Break]
[Chorus 2]
The love I get for you, baby mo, no be here o
E be jangilova
Ha, hey hey hey baby
The love I get for you o o, no be man made o
E be jangilova
Baby believe me say the love I get for you o chai!
Body o, my body
E be jangilova
Na from o na from apple o
The love I get for you o o, na divine o
E be jangilova
Credits

About “Jangilova” by Seyi Shay

Read the complete lyrics to "Jangilova" by Seyi Shay from the album "Seyi or Shay" in 2015. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop, Nigerian Pidgin, Highlife.

"Jangilova" is performed by Seyi Shay. from the album "Seyi or Shay" in 2015 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Jangilova", explore more songs by Seyi Shay using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Seyi Shay · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Jangilova" is credited to Seyi Shay. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Jangilova" appears on "Seyi or Shay" in 2015.

Visit the Seyi Shay artist page at /artist/seyi-shay for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.